Na when I just understand am call am plot twist I no first get mama oh
2026-09-07 12:09:27
0
$🤍 :
Like ehh i no see why i go dey vex for this man again 💔
2026-09-07 05:50:03
5
bundlewears1 :
I sha no say I no go use bike carry my pikin go sch
2026-09-07 09:24:50
15
✞ 𝙷𝙼𝙿 🙂↔️🔥✞ :
Make 17 years old boy like me de find money pass my papa omo 😔😭💔..!
2026-09-07 06:52:39
7
ʙᴀʙᴀᴛᴜɴᴅᴇ🌴👑 :
My papa no lazy I dey proud of am anytime any day ❤️.
2026-09-06 03:52:14
64
ISIAK✨🌱 :
Still finding emoji way I go put for him name
2026-09-06 20:57:41
22
Jayjay :
I just begin Dey love my papa these days 😫
2026-09-07 07:48:25
4
GENTLE💀 :
I go lie for You
2026-09-06 22:25:04
1
ABDULAFEEZ🍁🦍📿 :
I never tell you say my papa lazy before😂,Abih person person wey dey drive es 350 and sharp vintage premier lazy 😂?
2026-09-06 14:46:46
12
SURE BOY👽 :
omo e really go far oo
2026-09-06 13:27:12
5
OMO EBUDOLA🪖🧤❤️ :
Walai seh I just remember the day I saw my father last my mama tell him ODEKU🕊️💔 don’t go to anywhere today but he refuse because of daily bread and I can be proud of him in the future😢💔( FLY SAFE ODEKU💔🕊️🪦)
2026-09-06 19:35:45
5
JUSKI D🌴💕🎉 :
Happy 4 d viral 😍
2026-09-07 01:30:57
3
ⓄⓁⓊⓌⒶ ⓉⒾⓂⒶⓎⓄⓌⒶ :
swr
2026-09-06 23:13:15
1
ORZY♒️🤍! :
Ajeh seh💔
2026-09-06 23:27:53
1
lordbtc727 :
real
2026-09-07 00:48:04
1
sad.mf14 :
I swr 😞
2026-09-06 23:48:07
1
卂尺卂卄乃 🦅🦅🦅 :
2026-09-07 07:45:24
1
Kreativ ifeoluwa Visuals :
I don see am myyskii 😭 I see am clear why papa Dey sit for outside for midnight 🥲🫠
2026-09-06 19:24:32
4
To see more videos from user @shilex002, please go to the Tikwm
homepage.