I get anger issues,I get irritated so easily and with a touch of mental issues 😂😭
2026-09-08 15:07:46
9
Mrs M🥹❤️🩹 :
I still short join
2026-09-06 16:39:42
15
Slimzy hair&cosmetics🛍️🛒 :
Small truth no day my mouth
2026-09-07 19:43:32
7
Abigail👑🌵🇳🇬 :
Omo I go dey boil from inside, people don dey avoid me and I no like am
2026-09-07 19:18:04
8
Momma’s_pet 💐🥀💕 :
God ask my babe ex wey text me 🥹😂😂
2026-09-06 07:04:38
6
⋆`🎀 𝒲𝒽𝒾𝓉𝓃𝑒𝓎 🎀 🐻 :
I no Dey reply messages
2026-09-08 11:49:35
5
edofinest48 :
I Dey quick cut people off 😏
2026-09-07 10:04:23
7
@_haramide :
Moodswing and anger issue na Wetin go make you quick hate me 👌🏻
2026-09-06 20:22:09
5
💜OLAIDE💜👗✂️ :
Mo kanran ku😭😂😂
2026-09-08 20:46:26
1
Yayi Haonat Okikiola👸 :
I gt anger issue🌝
2026-09-11 05:43:19
1
Chelsey Cash 💰 :
E de pepper me Wetin no nice
2026-09-17 22:13:35
1
ℬ𝒾̂𝒢 𝒟🥹💕 :
I Dey quickly lost feelings 🤦🏾♀️💔
2026-09-08 23:03:43
3
OLUWATOYIN😇😍 :
That’s why I hate chatting on Facebook I hate those people. very Annoying set of people everytime can I know u more? More for watin? Can’t someone chat peacefully without knowing more
2026-09-21 15:05:15
1
To see more videos from user @alphaagain, please go to the Tikwm
homepage.