@donixco: Where is the lie?😂 #relatable #donixco #fyp #trending #creatorsearchinsights W// @Humble Mercy @MIKIDO ⭐️ @KUZZYKRANE 🕷️ @Big Kiks @RED.♥️

donixco
donixco
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 05 September 2026 20:42:07 GMT
339649
91015
422
3354

Music

Download

Comments

aka.nde01
AKANDE001 :
If Na true humble no go ever pay 4k 😂
2026-09-05 21:19:35
3462
kristabel064
CHRISTABEL ❤️ :
Omor the girls own is accurate na me Dey always receive the money
2026-09-05 23:08:56
919
nestine_gold
Nesty 🎀 ✨💘 :
I don't like splitting bill everybody should pay for what they ordered
2026-09-06 06:16:11
592
sekemi105
KEMI❤️ :
Na the person wey guide dey suffer pass for the girls 😂
2026-09-06 08:51:09
407
4pfkid2
Paul 4pf :
that's none of our business 😂
2026-09-05 21:26:45
229
mcvola
SENSAI UI UX 📱 💻 :
this guy for back no understand the settings 😂😂
2026-09-06 09:38:12
168
iamwinnerofficial
iAmWinner :
Lol boys own too correct abeg…. Especially when e raise hand dey shout nor be this guy go cook my food o😂
2026-09-06 03:59:18
157
thecrowned07
✞🐾 :
From dis to dat 😂😂
2026-09-05 22:27:35
101
heislouis24
Louis🧃 :
And na me go chop pass 😂😭
2026-09-05 21:17:10
38
tekbirahmurtadoh
Keithy :
Mikido drag innocent pikin enter matter😅😂
2026-09-05 22:40:54
33
youngsheik_1
YOUNG SHEIK ♥️💎✌️ :
pls what did mikido said that dey laugh at the ending part
2026-09-05 21:04:44
32
innocent_diego7
innocent_diego7 :
Me i no dey even get 200 for house 😭 na those boys dey feed me 😂 we go lounge i chop food of 9k i no drop one kobo
2026-09-06 07:01:49
31
adefila0
NBA :
Me and my two guys, na me dey drop 30% my guy 70% the last guy 0% and we go buy chop no argument 😂
2026-09-06 05:39:43
31
alagbe_1
ALAGBE :
Even as I no contribute my food must not be smaller than who contributed if not wahala go dey , we dey chop equal size
2026-09-05 21:51:00
25
crown.prince381
Crown Prince 🤴👑 :
That crocodile brockus with garri omo mad combo 😂
2026-09-05 23:02:31
22
just_chrissy5
@Tiana💕 :
I can literally relate😂 cause....
2026-09-05 22:20:50
15
winnerbelle
Winner the yapaholic🌸 :
Those people that like to send money later are so annoying. They want you to forget. Tufiakwa
2026-09-06 10:19:53
14
officialanilove1
🦂 :
Which one be crocodile blokus 😂😭😭😭😭
2026-09-05 23:13:05
14
omo_achadu
A.I Opeyemi :
Me eating more without contributing anything 😂🤣
2026-09-05 21:08:21
11
big.ore000
ORE 💭 :
Abeg which one be elephant pepper 😭😂
2026-09-06 04:31:20
9
oyindamolayakub69
purple oyin :
na yr phone be this
2026-09-05 22:34:33
9
To see more videos from user @donixco, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About