Unless is her brother aside that is wrong..let’s stop the lies
2026-09-06 19:15:43
449
Slimbabaovlagos :
the other guy is also an actor not ,even lateef know him, your caption is misleading
2026-09-07 08:12:49
3
Lion mapa Mina :
That guy also na nollyhood movie actor
2026-09-07 08:43:43
1
Mystic Girl :
It’s disrespectful point blank except it’s her brother . Wetin we no go tolerate as women make we no dey support am.
2026-09-07 08:52:20
18
. :
I don’t understand people anymore ooo cos tell me your problem when the husband don’t have issue with it omooooo Una no Dey like mind Una business
2026-09-07 09:49:23
0
pappycool12 :
Lateef my kind of man, I no dey think any negative thing about my wife even if person dey kiss her beside me, I still trust her💕
2026-09-07 06:30:38
58
Whitney 🦋 :
Anything Mo do una must complain. leave this woman alone!!!!
so because she's married she can't gist with her colleague?
2026-09-07 07:30:38
16
Horlatech electrical&solar :
Peller and javis life style
2026-09-07 06:42:19
0
abiodun :
I don’t see anything wrong with what she did
2026-09-06 09:59:16
1329
RIZZY NYSC INFO HUB :
it's not wrong until a lady leans towards ur husband like that in ur presence
2026-09-07 07:31:02
34
S4Mmy_TheAnswer🏄♂️ :
Kudos to Lateef for pretending he didn’t noticed anything❤️
2026-09-07 09:16:53
3
jenny :
I am still waiting for the problem... How many more times do I need to watch before I get to unlock the elephant in the room?
2026-09-07 07:29:07
3
Warriecity :
Una de talk ohh.. the husband no get issue but una get🤦🏿♂️🤦🏿♂️🤣🤣, wetin she do wey bad?
2026-09-06 16:30:22
35
I_AM_OBIANUJUNWA :
What is wrong with this video 🥰🥰🥰
2026-09-06 12:06:43
419
🇳🇬ROYAL_MAJESTY.(RCDC)🇺🇸 :
Una too do ohhh
so when I'm married I can't talk to man or rest on men
make all of Una day play ohhh mtchwww
what about my brother's
2026-09-06 09:25:35
137
DJ SOLID :
to all women nothing is wrong, make my babe nor try with me ooo
2026-09-06 14:48:40
113
Arinola😍🥹✅ :
Imagine o for people wey dey act movie together😂dem dey even act husband and wife movie sef una go just craze for this app
2026-09-06 18:24:51
11
The Justin Etinosa :
They're friends, and her husband is there
2026-09-07 06:16:19
52
Shallysexy 👑 :
Ha me I dey do pass like this with my husband friend oooo nd my husband no send us, one of my husband best sef me nd am dey call ourselves my love, sweet heart nd my husband no bother. Lemme tell you guys it depends on the type of relationship you nd your spouse has o pls your personality, if your partner knows you are not a wayward person this kind thing no fit move am
2026-09-06 13:04:33
21
꧁❤︎SHAWTY☻︎꧂ :
You ppl forget this people na actor and actress this is not even up to 10% of what Dey do in acting 😏😏
2026-09-07 07:47:40
5
jassy :
You people ehhh na wa
2026-09-07 09:01:06
15
Dipupo Auto (mobile mechanic) :
but if the man grab another woman waist and dancing na wahala😂
2026-09-06 22:36:48
8
Sodiq Salako :
Lateef self just dey use scope omo e no easy o
2026-09-07 08:02:52
14
To see more videos from user @dockaysworld, please go to the Tikwm
homepage.