@cruz_dj_magical: As a man your wife and children never chop & you dey see money carry women you be yeye man 😂#fyp #urhobonation #marriage #viral_video
I just love the fact that is an urhobo man that is giving the announcement 😂😂😂
2026-09-06 07:12:14
65
Mc k Igho :
This content go make all of us crraze
2026-09-06 08:42:34
14
DJ MAGICAL :
my own be say if the man want must go out self make sure his house like wife and children are very ok, but some the small money wey dem go manage see dem go use am carry women for outside and their children dey hungry for house
2026-09-06 06:15:12
31
Ella omotoyosi :
make I no talk 😂😂😂
2026-09-06 11:15:45
9
Joyce baby💕💕 :
U no go see man for here dem run😅
2026-09-06 05:30:50
11
Bella :
God go bless you sir
2026-09-06 12:03:36
1
lovely🌹🌹 :
this place nor be oviri ogor
2026-09-06 13:51:45
2
MRS ELIZABETH AJIRIOGHENE :
na God go bless you bro
2026-09-06 12:57:28
6
Vanessa :
Very good the point
2026-09-06 04:42:03
6
ejiluv🥰 :
May God bless you 😂😂😂😂😂
2026-09-06 12:11:14
2
Obukohwo Divine Tejiri :
Keep up with this content
2026-09-06 07:25:28
7
ERICA SHAY✨ :
I like this wan😂😂
2026-09-06 13:15:57
3
Abel Chloe :
tell them ooh 👌👌👌
2026-09-06 11:47:59
1
joybeautyj :
Lol
2026-09-06 12:30:37
1
Anita :
nice one 😀😀😀😀
2026-09-06 11:20:00
1
Queen Esther :
😀😀😀😀😀😀
2026-09-06 11:46:09
1
Mc k Igho :
Urhobo will always teach men how to behave ,best tribe