@missyellowgurl: #viralvideo #500kviews #warri @VDM @davido @Ayra Starr ⭐️

missyellowgurl
missyellowgurl
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 06 September 2026 06:48:56 GMT
14798
785
25
33

Music

Download

Comments

lonerrfx
lonerrfx🥀 :
Drugs nearly yeye my life me wey come Dey see things, na God save me sha. Maybe by now I for Dey waka for streets. 5 years now no drugs I don learn my own lesson. I Thank God for giving me the opportunity to learn.
2026-09-07 09:25:17
22
craziestunitedfan
$OLO BLACK :
I know this guy very well
2026-09-07 04:54:29
7
he.smelody
A ✝️M🐰G🌐 :
hmmmmm na God save me for my own ooooh,na my homegirl come dey remind me my name and everything till I well after 1 week. even my so called friends nor even care,dem say na me loss guard . actually my mama voice did the rest.find him mama abeg make e nor pass this stage abegggggg SAY NO TO DRUGS KIDS
2026-09-06 07:36:30
8
abuabel13_
Chief Abu💯🐐 :
Make u and Emma just start relationship so that this contact no go end again 😄
2026-09-08 08:42:50
11
chiukwunazaekpere
CHUKWUNAZAEKPERE :
Why u tag those people way you tag 😏😂
2026-09-06 13:26:12
1
thunderpromot496
Thunderpromot :
Why you tag davido and Ayra Starr 🥺
2026-09-16 23:55:46
0
paynelexi
paynelexi :
Take him to the church he just mentioned please
2026-09-08 09:49:30
4
successfu
Successful :
Emma still Dey find him way till now 😂😂😂
2026-09-10 20:24:25
1
makaveli.d.don29
Makaveli D Don :
Na another video b this
2026-09-06 17:14:36
0
eyad.belhaj3
Eyad Belhaj - إياد بالحاج :
he mama never still come for am
2026-09-06 07:15:22
2
grey.x.laurel.app
Grey x Laurel Apparel :
Please take him to the prayer city
2026-09-07 16:54:25
1
.tyyydreamchaser
slime 🐍 :
this thing don turn content ooo, as I dey here like this I just need to find my way to royal city mighty of prayer fire city 😂😂😂😂😂 . come Auchi apostle Suleiman go fit cure your situation
2026-09-08 14:48:50
1
bigy_jeff
Jeffrey itopa :
The day I smoke Colos, I con Dey imagine myself say I Dey smoke colos. I con Dey imagine myself inside another imagination way I imagine.
2026-09-07 19:33:40
3
To see more videos from user @missyellowgurl, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About