@dikeofph1: All dis Aza bois wer de die money anyhow #viral #trending #foryoupag

dikeofph1
dikeofph1
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 06 September 2026 08:49:46 GMT
87157
4656
48
338

Music

Download

Comments

atakwana.afufu
𝓢𝓽𝓮𝓿𝓮𝓷 :
U won spoil my speaer?
2026-09-09 06:48:45
0
sadboy_dinero
SadBoy Dinero 💰🥶🍀 :
What about loaders wey Dey use boys dispatch fee guide?
2026-09-07 10:18:24
115
luizibethany_709
Píllṣ💊 :
omo dis guy on black singlet brutal oo
2026-09-06 16:09:25
80
bryan_marblass
Bryan 🏎️ :
Drop weapon fight, you Dey fight solo vs squad
2026-09-09 09:45:34
4
ub.danny
️UB DANNY :
Na so one still Dey own me $500 1 months I just tire I swear
2026-09-09 11:36:12
0
wiseson_01
WISESON 01 :
abeg which day dis one happen, I dey see my house from here😂😂😂😂
2026-09-07 13:31:44
27
eze_ego03
Official 𝗕𝗜𝗚𝗚 :
aza man done do me wetin no good
2026-09-08 14:18:18
7
nojoyforlife
No Joy#$ :
Make we see the part 2 of the movie
2026-09-06 15:58:11
66
legit.vibes4
legit ViBeS :
the old woman once said..........?
2026-09-08 08:07:01
0
funds5167
FIŘẞŤ ẞON💀 :
Omor see acting
2026-09-09 02:57:55
0
big_kasper0
Big kasper🏝️ :
nah content Sha, but if nah real, the money nor reach 500k.
2026-09-07 19:10:36
14
fearlesspablo66
Fearless Pablo66 :
bro DIKE KEEP IT ON🤔🤔🤔
2026-09-06 12:38:48
8
officialopec31
🇵🇭@ØFFÎÇÌÃL $ @BêÇKY 🇺🇸. :
I within I suppose do all those my oga and my friends wey no wen pay my money
2026-09-06 15:38:40
5
avoi97
On_Soft🥷🔞💓🏝️🍀 :
Even though na content no try am
2026-09-06 21:07:26
0
rico_chase
RICO CHA$E :
Na content?
2026-09-09 14:53:11
1
proffit30
profit jazz :
that guy no try at all why him go die person money na
2026-09-06 11:32:29
5
mr_dnd022
Mr DND ✨ :
Make them call police with which number them get number to call 😂
2026-09-06 21:20:37
4
chrich_iz_avaricious
CHRICH is AVARICIOUS🀄️ :
In anything you do not follow dem comot o😂
2026-09-07 03:20:39
3
nonchalantboi156
✞𝔼𝕞𝕞𝕪 ℕ𝕚𝕔𝕖🦅🌴 :
why owner day tell am enter bike guy carry am commot from ground
2026-09-08 15:17:19
1
princek0013
Přîɲçë📊📈💰💰 :
them chop my $1k
2026-09-06 10:10:15
4
officialprincx
OFFICIAL PRINCX🧃💫 :
be like u go follow lap RSU cause one student die my money too
2026-09-07 13:14:05
1
To see more videos from user @dikeofph1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About