@angell_khloe: Na once I become introvert 😂😂#relocating #nigeriantiktokers

Angel✨ᥫ᭡🇬🇧
Angel✨ᥫ᭡🇬🇧
Open In TikTok:
Region: GB
Sunday 06 September 2026 17:38:51 GMT
219824
40445
915
1775

Music

Download

Comments

am_mieee
Cherish💕 :
I no even wan repost make dem no know my next move😭😂
2026-09-07 11:31:19
4955
princetesa1
Holy blood 🩸 holy grail :
My neighbours that year Dey tell people say I don broke, some Dey laugh me, some Dey pity for me, they never new Ijust Dey work hard for my japa , even the day I fly, na dirty singlet and bathroom slippers I wear throughout that day
2026-09-08 18:41:33
652
nonnye0
Nonnye❤️🦋🇳🇬🇬🇧 :
Na till I land ohh spend 2 days first before people know 😂😂
2026-09-07 11:49:13
2007
osahenoma_03
𝑬𝒏𝒐𝒎𝒂♡ :
If I commot for this Nigeria, e go reach 3 months before people go know 😂
2026-09-07 16:46:03
845
miracle.chiamaka0
Miracle Chiamaka :
me laughing but I no go talk anything😂😂😂 lowkey life is the goal to japa😂😂
2026-11-02 17:12:43
0
tao_uiux
tao_UI/UX Designer :
Ahbeg how una take dey run am, my agent don whyn me sha so I really wan run am myself
2026-11-01 13:03:53
0
danrnx_01
DanRNx🩺 :
na once I start to dy post sad quotes and memes🥴
2026-09-07 19:32:15
1017
dani_ateliar
Daniella :
Manifesting positively with great faith 🇨🇦2027🙏
2026-09-29 10:51:14
141
debbierise205
💕Ifeoluwa Debbie💕 :
This my mouth ehn😩
2026-09-07 17:04:15
238
big__toks0
OLUWABUKOLA😌 :
I con dey attend every service for church
2026-09-10 08:05:36
168
user3934686291737
Emmy 2245 :
I'm praying my visa gets approved to new jersey
2026-09-08 00:26:57
237
king_t_fresh
👑t-fresh👑 :
the post funny but I no fit repost 😂😂😂😂
2026-09-08 13:22:34
184
_bosszarich
Zarich🇳🇬 🇬🇧 :
No be u I tell congratulations which day😂😂😂content don start guy
2026-09-07 10:06:37
199
thomastiana23
Stiana🦋♉️👩‍⚖️ :
This one no be meme ohh 😂😂
2026-09-07 07:56:09
57
queen.xta
𝑄𝑢𝑒𝑒𝑛-𝐸𝑠𝑡ℎ𝑒𝑟𖤐 :
I don finally see something wey I no fit repost. 😭😹
2026-09-08 18:43:22
361
de_nnis014
Bestmale 💛🐝 :
Make I get this admission first 😂
2026-09-10 18:01:41
50
ezenalag3
NUMBER 1 :
dey play ,I dey tell everybody ooo
2026-09-09 08:15:02
5
lims_o7
Teslima🌸 :
Low-key wan wound me😭😂
2026-09-08 08:31:27
29
queen_mismo
Mí mismo💕💜 :
Ur mama go too miss u o
2026-09-07 12:53:30
26
1ammusty
𝑴𝑼𝑺𝑻𝒀🍁🎱 :
😂😂
2026-09-07 16:22:45
6
alysabetth
￴ ￴ ￴ ￴￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴￴￴￴￴￴￴ ￴ :
8 months now,dem still think say I dey ojota😂
2026-09-09 14:14:40
49
fab_prince93
PRINCEFABULOUS 👷 :
Na once I begin post sad quotes and broke memes😂😂
2026-09-11 05:13:37
8
mosthigh19
Mimi of the most high :
I shut up, they still refused me. Make Una leave that talk first
2026-09-22 15:34:08
6
To see more videos from user @angell_khloe, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About