na so my junior brother turn our old power bank to torch๐ฆ but na only for afternoon e dey work
2026-09-07 09:05:54
944
Eli๐ฆ๐ฆ :
Is like we all have one sibling like this ๐คฃ๐คฃ๐คฃ
2026-09-07 07:44:57
575
Dear Helen :
Na my husband be this๐, na everyday I dey pray make he no construct wetin go shock me for this house ๐๐
2026-09-07 09:25:59
396
Nen_gii๐ช :
I always admire such people ๐
2026-09-06 21:49:08
351
Edelquinn :
No spoil that boi work ooooooooooooo, leave it alone ๐ฅฐ
2026-09-07 01:53:02
266
debbielovedance :
Na so I been dey work anything wey spoil for house when I been Dey 15 yrs I come Dey work wall sucket with fork and scissors as I no see screw driver, nepa light come catch me for there ehhhh I nearly go meet my creator ๐๐๐
2026-09-07 12:18:31
31
Taryor :
it's play song abi Eno play song?
2026-09-07 07:45:05
66
Missbasmerth :
I first think na bomb ๐๐๐๐
2026-09-07 13:26:11
11
peace๐ฅฐ :
my brother spoilt my mum new hair dryer just to use the fan to construct aeroplane ๐
2026-09-07 11:30:42
9
berry :
Funny how this was me growing up cause my dad is an elect elect till one day my invention shock shege comot for my body I nearly see heaven papa that day
2026-09-07 08:24:33
34
abdulusman119 :
Na wetin dey normally deceive us to pick elect elect for school be this ๐
2026-09-07 14:39:24
1
Oloma ovoh :
The boy go reach far for life
2026-09-07 07:53:39
3
Mary Ogar :
He will be great and go places in Jesus name, Amen ๐
2026-09-06 21:54:12
34
HAVEN AND GOLD :
i love creative people
2026-09-07 08:13:12
1
The Cybersecurity Princess :
Nobody should forced him to be a doctor sha. Help him pursue his passion.
2026-09-07 08:04:28
21
Adams Aishat (Aifieadams) :
bring me back pls๐
2026-09-07 12:09:12
8
Ann โ๏ธ๐ :
Madam no spoil am cause even if u buy him a new one he wonโt like it the way he likes this one
2026-09-07 04:40:14
24
shiningstarjoy :
Wow
2026-09-06 19:09:32
20
JA :
E play Abi e no play
2026-09-07 09:54:14
12
Ihuoma favour :
I remembered when my father bought new Sharp TV. the next day my brother uncouple am, my mama wan craze. he loose every nut, my papa came. shout tire, mummy con dey carry dey go church say the boy get agwu.
today he's an Auto Mobile range rover electrical engineer ๐ ๐ .
na every day the boy dey loose something to fix another one ๐ ๐๐.
growing we no use lantern or candle, he always fixed spoil touch , after Napa ๐๐
2026-09-07 07:17:11
56
To see more videos from user @beautybymijaro1, please go to the Tikwm
homepage.