Na ticket de decide how adekunle tv go talk about the match oo😂😂
2026-09-07 11:15:25
585
Ayodemeji :
Guy I no fit be manu fan na every week I go deh panic 😂
2026-09-07 04:10:22
414
TA YO✨ :
Adekunle the joy giver 🤭🤭
2026-09-07 09:08:15
31
Transcend Naija :
while this is hilarious 😂😂, it's also a lesson to us all, when you are doing good, you will be hailed,small mistake like this, the same people will come for you. so don't attach your self worth to people's opinion and try to be on your best
2026-09-09 07:10:32
1
ENIOLA BIDEMI ♍️ :
He even swear for coach nobody was left out today 😂
2026-09-06 21:10:59
235
LAIDE :
Adegun and Adeogun
2026-09-07 07:33:17
139
💔🥀🦍 :
Person no go believe say these videos nah one week apart oo 😂
2026-09-07 17:06:44
38
painreal :
nah this man dey do man u 💔😂
2026-09-07 08:33:48
62
Abu Farhan❤️🩹✨ :
the Bruno Fernandes😂😂😂
2026-09-08 19:57:09
0
adeniyiadekunle62 :
Ticket don green
2026-09-08 09:37:07
0
👤 :
Best player in the word coz dem play against small team 😂😂
2026-09-06 21:27:31
40
The Tactics Room :
broski dey crashout 😂😂
2026-09-08 11:02:51
0
Jihzy🍃🦷 :
This egbon don block me and e dey pain me💔😂
2026-09-07 16:57:29
8
dev. :
trust adekunle at your own risk
2026-09-07 10:22:06
11
De King 👑🌹 :
Make una leave Adekunle alone 😂
2026-09-07 13:09:29
0
:
Nah becos dem spoil his ticket bro if nah you too you go para cos e Dey pain if pesin loose money
2026-09-07 06:43:12
4
ŁØÑEŘ💨💔 :
Adekunle once say ?😂😂
2026-09-07 12:11:44
2
Six9ine (S9)Autos :
😂😂😂😂😂 you and kombo suppose be twins 😂
2026-09-07 12:11:11
2
ÅbDuLrAhEeM :
D guy just dey gimme joy walai 😂😂
2026-09-07 21:03:06
2
To see more videos from user @alubarikadbest33, please go to the Tikwm
homepage.