Okay 😂😂😂 after years ooo 😭 Abeg reconfirm your relationship,tell your babe to ask you out again, make Assurance Dey ooo 😭😂😂😂
2026-09-06 21:22:36
17
T🦋A🦋S🦋H🦋A 🦋 :
get ready with me as I make potato ice cream for my king 😂😂😂😂
2026-09-06 21:49:41
1
BABY NECHE :
i think say you dey put mouth for gossip again 😂
2026-09-06 20:18:57
15
VirtuousMimi 🤍💙💚💛💜🧡 :
them go think say nah memes
2026-09-07 07:28:29
1
last born 🥰🥰🥰 :
if u never experience am u no go understand
2026-09-06 20:31:44
2
preshy💫 :
Na Wetin them tell me yesterday ooh 😢😢
2026-09-06 22:34:44
1
♏️🦋 :
seriously e reach to laugh 😂
2026-09-06 21:03:39
1
PraiseB✨️💕💖 :
😂😂😂
You sef u wicked was d last statement necessary?😂😂😂
2026-09-06 19:31:35
10
SúLè :
Na so one of my friend Dey call me him babe as neibors tink we r dating cus we hv been so close up to a year now,,na so I first stop him oh cus him no been ask me out,
2026-09-07 06:00:09
1
Asa owerri :
As one tell me say ..ur stalking me and it’s irritating , na once stroke catch me😂😂🥺
2026-09-07 06:33:51
1
🥀D👩🦯e🌚r🌺a🤭💕 :
Gbam 😂😂😂😂 all dem my heavenly baby 😂😂😂
2026-09-06 21:06:40
4
Okpanam asaba nail tech 💅 :
Make I come use my nails Dey wash Dey play even in marriage I no wash 😂😂.
2026-09-06 22:19:18
1
Happiness :
Olu hi ga adi very high 😂😂
2026-09-06 20:02:50
2
blackbeauty :
you see this relationship matter I no sure say I go fit meet up again oo
2026-09-07 07:16:27
0
queen monica❤️❤️ :
I no fit do that kind thing for man
2026-09-07 08:04:02
0
☪️Ñ ǐ Č Ķ Ý💟 💔 :
Omo 😂
2026-09-07 07:38:58
0
ঔৣ ĄmiNa…ঔৣ ꨄ🌬️🫧💐🧚♀️ :
Who get this saga abeg😩…🤲🏾
2026-09-06 21:50:50
0
To see more videos from user @nuelszn, please go to the Tikwm
homepage.