Omo this thing happened to me oo I went to Ibadan that day, ahhh I no even know wetin I wan do, my papa and mama come my hostel, only God saved me that day
2026-09-06 22:01:43
30
🌴ØŁÄ🌴 :
make una bring me back
2026-09-06 21:23:50
11
➿Natural🎀❤️➿ :
Run fast abeggg😅
2026-09-06 22:39:51
0
Saka Abeeb :
see how she dey run
2026-09-06 21:36:44
1
favour🎁🎁 :
First to comment aunty simi ❤️❤️❤️
2026-09-06 21:23:35
1
💞Leemah Dunni💞 :
U go explain tire ooo😂😂
2026-09-06 21:31:39
2
🌺OMO LOLA🤍 :
Where you wan run go???
2026-09-06 22:00:58
3
aduragbemi50 :
E don do me before 😂
2026-09-06 21:23:54
1
♥╣[June_18]╠♥ :
big sis u are too funny
2026-09-06 21:33:27
1
AL'IMAAM 🤍 :
kilode you no won leave this sound 😂😂😂
2026-09-06 21:24:01
1
HH💕💎 :
wa sa re emi re ma bo 😂😂
2026-09-06 22:26:29
0
Ade_sola :
lol 🤣🤣🤣
2026-09-06 21:26:14
0
ლ❥𝐬𝐥𝐢𝐦𝐳𝐲𝐛𝐚𝐛𝐲ღ :
😂😂
2026-09-06 21:30:13
0
Youngster 2.0🔥 :
😂😂🤣🤣🤣 ha e don finish be that
2026-09-06 22:14:02
0
LEGEND :
😂😂😂Chaiiii
2026-09-06 23:16:14
0
✨AÐE…🤍 :
How I won take do am nah to turn bird 😂
2026-09-06 22:52:16
0
C💓H😊I❣️B 😚 A❤️B😘Y :
where u wan run reach 😂😂
2026-09-06 22:00:37
2
To see more videos from user @simi_bling, please go to the Tikwm
homepage.