I fit forgive you today, make I retrieve am back tmr😭😂
2026-09-22 02:36:28
314
mamioba1 :
i no they forgot oo no vex
2026-10-05 09:42:49
0
BIG EAZI🤑💥🚀 :
Omo I no fit forget o
2026-10-07 02:39:19
0
ᥫ᭡ 𝒥𝒶𝓃𝑒 ᥫ᭡ :
I no fit forget o 😂
2026-10-06 23:45:37
0
Teletubby 🧸 :
delay is not denial oo
no matter how long it takes
2026-09-20 09:50:17
140
VEE 🤍✨🌺 :
I fit forgive you for morning make I recollect ham for afternoon 😂💔
2026-09-26 09:16:24
32
Malaz 💎 :
Me thinking about it day and night
2026-09-21 16:59:49
42
sewa.noir :
I fit forgive make I no forget and as I Dey remember you go Dey vex me
2026-09-07 06:38:31
84
Rebecca 💫🧚♀️ :
I no sabi do am😂
2026-09-20 11:03:06
15
ANNIE-HAIRSTRANDS :
My heart just dey pain me since they say make I forgive
2026-10-02 14:31:27
5
Amaka💋 :
Downfall wey I don already schedule 😭
2026-09-20 11:13:42
26
Mercy🇳🇬❤️🧢 :
Forgive maybe but forget never
2026-09-20 11:21:34
8
SANUSI💚 :
2016 girl wey I wan surprise for her birthday catch me for where I dey carry sand and block naso e go laugh me for house girl wey I wan surprise Omoh I no go ever forget😭
2026-09-27 05:05:26
5
Triple Bee Essentials :
Me I no dey forgive and forget o 😂 Na how to retaliate dey always dey my head 😭
2026-09-07 06:48:43
17
🦋 𖤐 𝕿𝖍𝖗𝖊𝖊𝕷𝖎𝖙𝖊 𖤐 🫧 :
Your heart just go dey boil
2026-09-20 01:35:41
6
A❣️BI💞KE😍 :
If them open my mind ehn na revenge plan full there
2026-09-07 09:19:48
13
THE QUEEN 👸❤️ :
Forgiving is for yourself, for you to find peace within yourself and not to allow bitterness into you. And as for forgetting, you can never forget everytime you remember you have to convince yourself that I have forgiven this person so… by that you will be able to wave it away immediately
2026-09-07 05:22:13
21
Blackbear2509🐻 :
I have never for once forgive someone genuinely in my entire life 😭Forgive and forget keh,e no dy my dictionary abeggggg
2026-09-07 23:40:06
11
PORT-HARCOURT FOOD VENDOR 💋 :
2026-09-22 22:25:59
1
25.11 :
i’m rolling 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
2026-10-05 00:03:00
2
yourfavoritelumi :
even if I get amnesia, I can't forget somethings
2026-09-29 08:05:20
3
Tinah❤️🩹 :
E get one boy God go help me punish am I just remember something
2026-09-22 14:16:34
4
To see more videos from user @_offbrandquaz, please go to the Tikwm
homepage.