Arsenal do u accept Chelsea as ur lawful wedded wife....
All Arsenal fans say.....😂😂
2026-09-07 07:29:39
168
Ap_furnitures :
e sweet me as arsenal win oooo cos if you see the way chelsea fans dey happy say I play draw eh ....omo nah so I turn arsenal fan oooo I won kill those chelsea fan wey dey there with me 😂😂😂😂😂😂 I con wear man u jersey join
2026-09-07 06:32:48
25
Tinny⭐️ :
Who dea choose sounds for you guy ? 😂😂
2026-09-07 21:18:20
1
Soskid 💛⚓️ :
Na so you sef go chop ham for Ars hand
2026-09-07 08:54:21
1
🧌 :
Ladies first 😂😂😂
2026-09-07 08:11:20
9
Tov DLK :
eyin lama konramO 😟🥹
2026-09-07 14:58:22
2
Adexsmart :
2026-09-08 18:36:54
2
ᵉᵐᵉ ⁿⁱᵏᵉ :
Hope una sef no go beh come sha 😂
2026-09-07 08:58:38
0
Adedolapo oluwasegun Joseph :
yoruba too sweet
2026-09-07 07:45:44
4
Adegoke :
2026-09-07 15:03:59
3
Ridwanullah 🚀❤️ :
Hmmmmm man city 🏙️
2026-09-07 14:05:16
2
SHIGO🦅🧃 :
Ara Kan gasa 😂
2026-09-07 14:17:28
1
To see more videos from user @jaywizzy.m, please go to the Tikwm
homepage.