@goodnewsnweke:

Goody❤️💕💕🥰
Goody❤️💕💕🥰
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 07 September 2026 06:59:48 GMT
42169
2938
243
575

Music

Download

Comments

leonardbadass
leonardbadass :
woman no dey finish,enjoyment no dey finish ,na money dey finish...
2026-09-07 23:25:06
2
.gracey03
Milkshake 🥛 :
As women choke na so men choke
2026-09-07 22:40:58
2
daniellaochuba
Daniella Nelson Ochuba :
Am I the only Porthercourt girl that have never been to bole festival
2026-09-07 22:42:24
0
nlove784
G.R.Ê.G🫥🫥😶‍🌫️ :
women plenty yes but wife no many
2026-09-07 20:10:03
63
ezenwata5556
ezenwata 💪 :
there's no justification in cheating, as a man build discipline and self_control.
2026-09-07 19:05:14
36
26th_scents
26th_scents :
Na men wey no come plenty outside. See wetin you dey talk. This one don pass pick me, na carry me wholesale
2026-09-07 18:22:14
51
that_igbo_man
That_Igbo_Man :
Somebody finally said it 🤣
2026-09-07 17:21:15
35
youngsbm001
Young_Sbm001 :
Dem find until dey gv u one character u go value ur babe more😂😂😂
2026-09-07 20:13:20
56
de_monsignor
de_monsignor :
Na why I never marry, everyday I must see new spec , I need Gods intervention 😂
2026-09-07 19:19:58
54
mkdons68
**Mk** :
I will never cheat on my woman.
2026-09-07 19:53:50
12
de_ranking
Deranking :
introverts no fit relate😂
2026-09-07 19:26:40
16
adamoney2026
Adaego❤️‍🩹❤️‍🩹 :
okay Me I need one boyfriend I dey single 🥰
2026-09-07 21:18:25
5
free.spirit106
O L A O L U W A ✨ :
I miss ph mehn , ph girls different mehn , you can’t find the vibe of a south south girl anywhere else in this country
2026-09-07 19:51:25
5
bflabel
BFLABEL :
I go lie for you?
2026-09-07 19:02:35
3
raymond.kpookpoo
RAYMOND KPOOKPOO :
u are the second Woman to speak the truth because my mum is the first
2026-09-07 12:20:52
19
zamzkitchenandsurpises
Snail Snack Vendor in PHC & OW :
You are very silly
2026-09-07 22:19:45
3
hopejonathan318
Hopejones💕 :
You for give your favorite man one na😂
2026-09-07 18:46:09
9
lucybarinor4
lucyBB :
I swear ooo, no be small thing oooo
2026-09-07 18:27:53
5
chibu9437
Chibu :
If no be say I get babe, I for babe you
2026-09-07 18:35:15
0
big___man111
big man :
reality dey offline
2026-09-07 20:51:49
4
bigvdk0
🏆 :
Fr 😂😍
2026-09-07 19:45:46
1
chuwkuebukaattah
CHAMP 🎟️ :
Me I go sha marry 10 wife’s
2026-09-07 23:11:50
1
coolest_official
Coolest_official 🥶 :
Fine girls full everywhere na rich man scarce
2026-09-07 23:19:47
1
To see more videos from user @goodnewsnweke, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About