I still Dey find this biscuit till now the taste has never left my tongue 👅 anytime I see or remember it 🥺🥺🥺🥺
2026-09-10 10:43:36
1
📍🌹egbe kemi 🌺📍📌💘 :
nah everything I sabi oooo but I never marry
2026-09-09 09:04:01
10
BIG LIZZY 🤭💕🫶😍 :
My mom get this bucket till now 😂😂and e older than me😂😂😂
2026-09-10 01:19:54
5
khabirat 11 :
most foaming
2026-09-09 14:41:37
1
ope🌷ye🌠might✨001 :
most of them I still see am when I go toy grandma place
2026-09-09 16:07:20
1
white nice :
I know every thing and I see everything
2026-09-09 17:55:52
1
THE REAL_OFFICIALLARRY ❤️ $1 :
omo if you are not using all this thing at young age, we no be mate oooooo
2026-09-07 19:24:18
7
King Bravado :
I never marry o 😂🤣
2026-09-09 19:12:59
1
꧁𓊈𒆜IYIMIDE 𒆜𓊉꧂ :
You see this spoon na everyday my mom and my stepmom dey fight because of the spoon
2026-09-08 14:21:13
7
OMO OGUNJIMI AMEYE :
i am still using it
2026-09-09 13:46:39
6
Pretty Ijebu girl🥰💫 :
the bucket sef nah new fashion the old ones are very thick and heavy there's short there's long
also that touch light nah 2 big battery e dey use e dey on yellow 💛 also white
for the reserver (Amu) we ijebu's call it isa 😂 the water dey always cold even in an heavy sunshine
the stove if the burner don spoil e go dey burn yellow or red sha and smokes will be darkening your pot
I even use multilinks that Nokia phone too
2026-09-09 02:35:57
1
𝐀𝐘𝐈𝐍𝐃𝐄 𝐋𝐎𝐖𝐊𝐄𝐘❤️🫂 :
we get ham oo
2026-09-08 11:49:56
4
phumite🤍🦜 :
my grandma have d pot
2026-09-09 07:52:11
2
Anifowose 001 :
the name is pump
2026-09-09 00:20:06
1
Kolawole precious :
We are still using number 19 till now 😂😂😂
2026-09-07 08:42:19
3
khabirat 11 :
sallah bowl
2026-09-09 14:40:53
1
Olamide Richie :
He go far where did you see it I get some
2026-09-09 08:35:09
1
Ola🤑sunkanmi🤑♓ :
space impact for Nokia 3310 one of my best game back then
2026-09-09 15:52:49
1
OPEYEMI 🤍 :
Still available
2026-09-09 18:30:23
1
EMMANUEL TOPE KOLAWOLE :
logest for all this omo
2026-09-09 02:58:43
1
Peluex dyrish :
Ajeh you let me remember my grandma place 😳😳😳🥰🥰🥰🥰
2026-09-09 14:06:20
1
BELIEVE :
na lie I get am but are still 20s
2026-09-08 07:44:31
3
꧁༒Olabisi🍒🤭🫧💞 :
My dad gift me the head of this machine he said he buy am 10naira then and now he don buy me another one ❤️
2026-09-08 21:38:21
2
To see more videos from user @no.time.gmail.com, please go to the Tikwm
homepage.