@um..vid: #fyp #viral

um. vøid?🥷
um. vøid?🥷
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 07 September 2026 07:54:48 GMT
35415
5098
176
631

Music

Download

Comments

exedusty8
exedusty8 :
You don cast my android update naa 😅
2026-09-07 21:49:20
0
cruz_crxx
￴￴ ￴￴￴ ￴￴￴￴ ￴ ￴￴￴ ￴￴ ￴￴￴ ￴￴￴￴ :
Omoh on hotspot, set limit to 20mb😂
2026-09-07 17:58:37
249
timzzy359
Pure saint🙂🤍 :
My phone no con get 2gb oo 😳. What should I do I can only see 5gb
2026-09-07 22:49:31
2
c1je_is_the_goat
C1JE :
Bro why you Dey cast am na 😁
2026-09-07 12:35:35
56
krian.medics
K_rian medics :
for us wey de use Samsung we go just on Hotspot den pause sharing
2026-09-07 20:49:55
48
miracle.jibo
Miracle Jibo :
I don on hotspot for pesin wey wan do transfer from OPay before and I know say na social bundle I do 😂😂me and the guy con Dey find Wetin Dey wrong and me I know 🤦‍♂️😂
2026-09-07 19:42:36
71
jonzing_boy01
PLÜTØ PRËSÏDØ :
Noted my boss!! We need more updates like this!!!
2026-09-07 17:22:25
19
realityhimself1
REALITY 🎭 :
On hotspot off data 🫩😒
2026-09-07 21:44:20
11
sinofpride737
SINOFPRIDE😴 :
iPhone 12 no get 2g
2026-09-07 18:37:36
3
i__am__joseph
𝕛𝕠𝕤𝕖𝕡𝕙 :
all of una don dey craze oo😂😂😂😂 you too mean how many mb e wan use 😂
2026-09-07 16:53:44
8
joshua_nosa_
Joshua Nosa :
we de agree make we no cast am some people de repost
2026-09-07 18:43:39
5
lordoflamb1
🐊M̶R̶ L̶A̶M̶B̶S̶🐊 :
why you no post am since
2026-09-07 18:39:04
5
teeboi734
🔺𝖙𝖊𝖊𝖇𝖔𝖎🔺 :
sharp update
2026-09-07 18:05:25
1
dfw_juwon0
dfw_juwon0 :
This one don tey na 😂
2026-09-07 23:01:50
0
ghost_ster
ghost_ster :
Sharp
2026-09-07 09:50:24
8
1st_tiktok_notifications
༄V°E°L°X᭄–.⋆♱ :
nice
2026-09-07 19:12:39
0
whycreed0
Why creed :
Sharp
2026-09-07 19:46:15
2
flexdino
💎Flex❤️dino💯(FBI) :
Omoh sharp update
2026-09-07 19:38:43
0
barista_ozzy
𝐁𝐀𝐑𝐈𝐒𝐓𝐀 𝐎𝐙𝐙𝐘 :
See sharp settings😂
2026-09-07 22:19:50
2
king_cyfer4
King Cyfer 👼 :
I don get update 😂😂
2026-09-07 17:33:18
2
verifiedvincee
Verified Vincee :
Abeg wettin e mean ?
2026-09-07 14:55:31
1
To see more videos from user @um..vid, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About