baba sey easy
orezi abeg 🙏🏿 give us another banger ,no forget set u be superstar ooo, I remember that song "ogede" wey u feature Wizkid, alongside timaya, u con still pack Tekno,skibi and a lot more 4 the video 📸.. that jam still ring bell 🔔... bro the street still dey await ur gbedu
2026-09-07 11:24:22
1
CruiseIyke66 :
No be small drag day on erigga like this o.. no let them put you on serious motion Alhaji..
2026-09-07 11:06:46
0
JOKER 🃏 :
dem wan set orezi up😂😂😂😂 baba talk say easy😂
2026-09-07 11:26:16
14
Mr L I V I N G ☘️❤️💡 :
All these Gen Z sabi pressure brah dem well well… 😂😂Abeg focus on new hit leave pressure🙏🏽❤️❤️😁
2026-09-07 10:07:59
4
Rillwayne_interior :
No let them put you for talk 😂😅
2026-09-07 11:58:34
3
Blezo :
there was a day I saw Orezi at ajiran very close to pinock estate, he is very simple OG
2026-09-07 10:10:17
3
Awareness king 💙🦅 :
Orezi see me see trouble ooh 😂🥰
2026-09-07 11:30:17
2
umjjosh :
No put my senior man for talk abeg, person wey don dey lowkey since 2019 una wan put am for talk
2026-09-07 09:37:34
1
LUGARDTV 🔥🎧 :
them wan put my guy for talk 😂😂😂
2026-09-07 10:51:27
1
READWON :
Alhaji Tia
2026-09-07 11:13:54
2
PACKAGING BOX SUPPLIER IN OJO :
no mind them
2026-09-07 12:31:40
0
Impress Nzeh🦋💎💙 :
Easy o
2026-09-07 09:41:54
0
OMT❤️✝️ :
Easy oo 😂
2026-09-07 11:55:28
0
Ask Kiki :
Make them no put Alhaji for talk o😹😭
2026-09-07 13:06:20
0
Kenny👽 :
You dey fear??🤣🤣
2026-09-07 12:24:44
0
Viviana’s cakes& more/Agbor :
Nor let them whine u o 😂
2026-09-07 10:32:07
0
To see more videos from user @oreziwordwide, please go to the Tikwm
homepage.