@digitalmamii_:

Digital mami🧜‍♂️
Digital mami🧜‍♂️
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 07 September 2026 09:44:26 GMT
164982
9014
439
772

Music

Download

Comments

ifunanya_0122
💔🕊️ :
I no lock anybody brother oo make nobody lock my brother oo
2026-09-07 17:08:02
626
chinonsojohn5186
winners :
why girl go lock 🔐 man because of phone nawa oh
2026-09-07 12:35:09
368
userzulaiha2
Queen Zulaihat 👑❤️🩵 :
I know someone is here to read comments boss how are you 😂😂
2026-09-08 01:46:26
107
mels.hairgasm
Mel’s.Hairgasm :
Abeg help me lock myself make I fit dey buy things for myself 😏
2026-09-07 12:50:16
226
emma.btc200
Emma.btc :
dey suppose dey arrest this people
2026-09-07 19:03:51
76
adesewami93
Beauty🌹 :
Leave man first i wan do ritual 😂😂
2026-09-08 06:03:32
20
dee.love310
Dee love ❤️☺️ :
Abeg how much na my landlord I wan lock 😂😂
2026-09-07 18:47:04
36
automatic_prince
Princely🇨🇦🇳🇬 :
This world cef
2026-09-07 15:08:47
8
purplefairness2
ebonyi girl :
believe waiting u see on social media at your own risk😂
2026-09-08 01:03:49
10
user2638745590584
joy :
i locked mine now he is a good man
2026-09-07 11:48:34
15
xaro.nations
Successful _xaro :
E get some wey all these things no Dey touch ooooo
2026-09-08 16:09:57
6
sarahchaliya2
Sarah Chaliya :
I no fit lock person pinkin anything wey I want I go work to get am
2026-09-08 18:09:45
5
gayus556
G Bïllíøñ :
I get anger issues oo, make nobody touch my comment oo 😭😂
2026-09-08 13:24:14
24
beccawealth2
BECCA’S CLOTHIERS✂️🪡🧵 :
I won lock ooo na just money never Dey
2026-09-07 11:38:40
6
mhizsilence
🔥📌mhiz silence🤐🤫 :
I just the see howl to lock man for my fyp today,abi na sign
2026-09-07 15:29:38
10
elrya_elrya
🌊Lurana♓ :
how do I lock mine
2026-09-07 12:31:22
5
motunrijoy173
MOTUNRAYO 💋💞💯 :
Abeg as I no lock someone's brother make anyone lock my brother oo
2026-09-07 16:16:15
8
koladefila0
koladefila0 :
Na so una Dey do for😳😅 here
2026-09-08 16:46:20
1
userhbb6g0j8vc
user11255350569 :
And u dae single omo eh
2026-09-08 08:51:34
1
chiomasamuel55
chioma Samuel :
i write you in box pls
2026-09-07 17:40:49
2
lordtim05
lordtim05 :
Abeg I wan lock my girlfriend ooo
2026-09-08 14:02:08
3
dara.bby51
꧁༒plushie༒꧂🌸🥰 :
Mama I fit enter your dm
2026-09-07 22:32:26
1
maryann.sakyil.nd0
anny hult :
I need lock my boyfriend. he is losing interest on me
2026-09-08 18:56:01
1
chineduemmanuel322
Chinedu Emmanuel :
story go lock Elon musk make I see 😂😂😂
2026-09-08 19:10:44
1
hapi_sweet
sweetlife❤️12 :
i go lock 🔐 am
2026-09-08 13:45:26
1
To see more videos from user @digitalmamii_, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About