@official_edweirdo: Replying to @ugoo_bekee2 God abeg😩😩😩 #vawulence #nostalgiacore

Edweirdo
Edweirdo
Open In TikTok:
Region: GB
Monday 07 September 2026 09:58:29 GMT
136568
36194
606
2033

Music

Download

Comments

nettrob
@Nettro :
Especially eba
2026-09-07 10:10:25
1760
hackshi0
Hackshi🚀 🎮 :
I vomit that day now see my life 😂😂
2026-09-07 10:58:26
204
africanflawless
Success :
especially garri wey sugar no dey and groundnut 😂😂😂
2026-09-07 21:15:18
2
emperor1081
E҉M҉P҉E҉R҉O҉R҉ও𓃵 :
My last card 😂
2026-09-07 10:09:46
247
lady.tee987
vee🎀💙 :
don't leave this place used to be a punishment but now I just want to stay indoors
2026-09-07 11:28:03
44
papi_got_you_always
Wealth :
this was childhood trauma. i dey pay 20 naira for cousins to chop my fish and meat join their own 😹😹
2026-09-07 10:08:15
196
miraclemedia_ent
Miracle Media Entertainment 🎬 :
mummy i no wan chop this soup I no like am, now I dey chop anything way enter 😭😂😂💔
2026-09-07 13:04:59
2
kingceasar001
NBA :
why does MENSTRUATION BLOOD test SALTY
2026-09-07 12:47:10
15
born_aries0
Born Aries ♈ :
nah! not me bro, me wei dem dey pass my belleh go London 🤣🤣. at least na wetin my grandma dey always tell me when I chop finish
2026-09-07 15:49:30
3
lee_blu_z
blue :
pls don't bring me back
2026-09-07 20:16:18
3
josh.boycodm
josh.boycodm :
I was there when you have nothing 😂😂😂
2026-09-07 10:03:15
58
parker.jr_8
PARKER.JR :
When you make strong garri wae nobody fit chop, you must finish that garri ooh. Speaking from experience 😂😂
2026-09-07 14:47:51
2
mimi1r2
🦋mimi💵🎀 :
even sleeping but now na sleep we dey use forget hunger omo 😔😫
2026-09-07 15:31:21
12
ibraheemhates_thesociety
ؘ :
once I chop breakfast for after 1, na till next day 😂😂😂
2026-09-07 16:51:45
18
gbolly_999
GBØll¥ 🥷🏾 :
Boss EDWIERDO
2026-09-07 10:03:33
16
lucius.elvin
Lucius Elvin,♥️♥️♥️ :
I remembered when go and carry your book is a punishment
2026-09-07 10:19:22
34
shadowdemon0011
꧁༒ShadowDemon༒꧂👻👹 :
I don forget say na three time we they chop before self😌🥺🥺🥺🥺
2026-09-07 12:22:31
17
lifeofcele1
Chukwuebuka🤍 :
I just tell my cousin yesterday she begin cry I just laugh 😂😂😂😂
2026-09-07 10:07:07
13
To see more videos from user @official_edweirdo, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About