@hannytalksfooty: #manchesterunited #manchesterunitedfans #barcelona #hanny_manutd⚽girl

Hanny_united❤️⚽️
Hanny_united❤️⚽️
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 07 September 2026 10:18:56 GMT
23305
5738
188
99

Music

Download

Comments

callme_izzy58
Callme_Izzy :
Na them sabi.I am a Manchester United fan,but,any day it is Barcelona against Manchester United,it is Barcelona to score at least 3 goals.
2026-09-07 11:57:28
217
prince2seconds
Prince💰😎 :
Como na our twin brothers so make una shave o 😁same style of playing
2026-09-07 15:10:02
69
iscojay20
Eazy_the_analyst📊📈📉 :
Una don hear say Man u broke pass Barca?🤣
2026-09-07 22:29:18
0
konneh.boy3
Konneh boy :
were is Gordon
2026-09-07 16:01:08
10
santosg380
Santos gadget :
U no wan taste our high line
2026-09-07 17:47:24
20
iamgustav__
GUSTAV ⚽ :
We are not mates normally
2026-09-07 10:21:30
82
_peteru1
_peteru1 :
I no like Man U but I like you 🥰
2026-09-07 16:27:24
5
dirano.randy
￴￴ ￴ ￴￴ :
what do you expect after they coming from worldcup ?
2026-09-07 14:24:51
20
_pablobillionz
Emmanuel :
Omoh we Barcelona Dey happy now there was a time from 2019 to 2023 Omoh we wan die I Dey always cry see wetin my club don turn too but now I Dey laff Dey enjoy I just Dey carry Barcelona for my ticket I no even Dey flinch I fit carry only ham make he score 10 and e go do ham 😂😂😂
2026-09-07 16:28:42
23
opportunity822
Opportunity :
No worry 😂 we go humble Barcelona when we meet 😂😂😂😂😂😂
2026-09-07 18:04:53
4
dark_skin_10
Dark_Skin_10 :
We dey come for una just chill 😂💙❤️
2026-09-07 13:23:12
9
abdulrahmanamadu082
A gaye 001 :
this lady she is saying the truth ooooo
2026-09-07 10:58:25
29
ayofe_45
Ayofe✨❤️😇♎️ :
Una no wan taste our high line again ? 😫😂
2026-09-07 15:17:18
12
samsonphiri37
Samson De La Rue :
more volume sis more volume 🎤🎤🎤🎤🎤
2026-09-07 15:29:52
3
juliusman05
Julius :
right choice
2026-09-07 14:46:21
18
mentorinfinity
Big Mentor 🔵🔴 :
Omo na Barcelona and Manchester till eternity o. 🔵🔴⚪️
2026-09-07 19:28:21
1
bishopwan4
Bîshøp🪄✈️ Wåñ👑🦍🎮 :
no matter what you go test our high line 😂😂
2026-09-07 16:37:51
6
ckay6134
Çkãy sense :
your type are few continue baby 😘
2026-09-07 13:29:26
11
nico.lee24
Nico lee :
I only support 1 club man united Watin concern me and Real Madrid
2026-09-07 15:35:17
11
emeclem10xy
Eme Clem-xy ✌🏿 :
Na only you and that other Manchester United Messi fan Dey talk truth
2026-09-07 14:28:19
8
santiisaack
santiisaack :
Am surprised for those fans wey no want Rashford back dey vex say why carrick dey commot Rashford
2026-09-07 11:38:01
8
dihnovibes
DIHNO VIBES🎼⚽ :
You said everything right until you said they are the best in the world. not yet they are close
2026-09-07 13:28:05
5
fiyinfoluwa386
Ibukunoluwa🌺 :
Hanny na why you come dey sweat like this 😂
2026-09-07 14:04:17
7
To see more videos from user @hannytalksfooty, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About