Nah you later married this lady no go be my portion 😅
2026-09-07 17:09:07
4
AFENIFERE 10 :
e sha Fe scatter marriage yii
2026-09-07 20:44:31
2
💕💕Bankemi💕💕 :
make God no let my son mumu ooo😂😂
2026-09-07 19:00:06
38
biola Richard🦂 :
person say even ATM card no dey last five years
2026-09-07 13:43:34
167
John Bosco :
She is my sister and she is still a Virgin
2026-09-07 16:31:18
29
TRENDY UNISEX WEARS IN LAGOS :
so the guy no do another woman abi
2026-09-07 17:32:47
1
ĄBËFẼ🍁🧌 :
Lai se canada visa 😂
2026-09-07 14:19:05
13
Tiho :
egbon go don turn overthinker now
2026-09-07 13:14:48
62
▄︻デ ズのレムWのレ乇 ═━一 :
The girl ex-boyfriend dey one corner dey laugh 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
2026-09-07 14:45:36
44
ADURA✨ :
Even transfer windows no pass one month 🤣🤣🤣
2026-09-07 14:08:06
20
realboy 🎤 :
Na the egbon first turn relationship to hand work 😂😂😂
2026-09-07 16:47:40
29
ALABI🏝️✨🥷🏿 :
Wetin pain me pass is that the man even say the gal no easy to catch 😂😂
2026-09-07 17:49:57
8
ABDULFATAI AUTOS🚗 :
na 5 years I learn my hand work
2026-09-07 16:33:19
38
Glory Da flame🔵 :
VAR disallowed goals sef dey ooh
2026-09-07 13:31:27
32
Toba Ajani :
Egbon nah first class Ase 😂
2026-09-07 16:35:37
13
rellness :
we never talk about abortion sides oo
2026-09-07 20:04:12
2
Goodnews :
some man ehhh
2026-09-07 17:50:12
1
iconoclast :
the girl wey i chase for long, I leave her after three meetings
2026-09-07 14:37:37
24
💰🎀💰Demson Michael :
Egbon na her retirement plan na 😂😂😂😂
2026-09-07 16:33:36
6
alani👌 :
Nha true ajhe
2026-09-07 16:30:37
7
iamsamzy :
after arsenal don collect league
2026-09-07 14:08:25
16
@AKAJI 777 :
Eje jesu 🤣🤣🤣
2026-09-07 14:41:34
5
SINJAY :
60 sec make 1 minute .. and 60 minutes make 1 hr and 24 hrs make 1 day and 7 days make 1 week and four weeks make 1 month and 12 months make 1 year.. ahhh Egbon 😢😁
2026-09-07 14:31:39
20
To see more videos from user @onlyjustkingsave, please go to the Tikwm
homepage.