@akoredebigbobo:

AkoredeInsight
AkoredeInsight
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 07 September 2026 11:46:59 GMT
111358
19456
377
1486

Music

Download

Comments

haduke422
Haduke :
As Muslim wey I be Dey go don bury me sef 😂😂😂
2026-09-07 14:11:27
113
oluwa3seun
oluwa3seun :
i no go wake up ooo
2026-09-07 12:28:28
45
princesskiekie22
Adenike :
O wa peju 7:45 I go wake up 🥰
2026-09-07 17:01:50
16
okunolasegun960
Iya Ibadan :
we all love Akorede
2026-09-07 11:51:41
118
shop_adunni_apparel
💕ÀDÙNNÍ APPAREL💕 :
My husband talk say nah light don finish I Dey use wake am😂😂😂
2026-09-08 13:34:27
3
goldencaroline__
Caroline Omodunmiju :
Iku de niyen 🤷‍♀️… thank God for grace and mercy sha!
2026-09-08 17:28:55
1
sunkanmi413
SUNKANMI ❤️‍🩹✌️ :
May My Soul Rest In Perfect Peace
2026-09-07 23:06:32
3
oreoluwaomo
Oreoluwaomo@11 :
Omo this one go far, I never receive that kind message this year, if my head dey rise sef make I write long epistle my response wil be laughing emoji or make the dude try give me love emoji. Case close. Nah nonchalant man i go love
2026-09-07 20:07:48
5
0luwabukolami6
0luwabukolami :
i no go wake up at 🤣
2026-09-07 21:16:19
1
ayinke2152
AYINKE 🎀🖤 :
I was here when he had nothing
2026-09-07 11:50:06
12
motunrayor681
MOTUNRAYOR :
Uncle korede I saw you at palm grove dis afternoon 🥰🥰🥰
2026-09-07 20:56:00
1
ogunleyesunday70
Leye Furniture :
heaven straight
2026-09-07 16:32:01
0
ewatomi24pearl
ewatomi24pearl :
We plenty we go Dey baba God gate 😂
2026-09-07 17:46:54
6
harinhorlarabake
M🌹A🌹R🌹Y🌹A🌹M :
I go don dey hear mon robuka 😂😂😂😂
2026-09-07 20:58:49
1
tommy86149
TOMMY :
Please. Is sex before marriage a SIM? 🤭
2026-09-08 02:02:16
2
omotolanisandrape
omotolani 🪡🧵?🥰 🥰 🥰 :
i swr to God....i don kpai 😂😂
2026-09-07 14:15:53
6
kim.hannie68
♾️ANIKE MHI🌚💔♾️ :
I swear nah to open eyes for heaven 😂remain
2026-09-07 18:03:36
7
j.m.o.n.e.y6
J.M.O.N.E.Y :
No
2026-09-07 20:07:25
1
oyindamola73
💐Oyindamola 🦋 :
Heaven straight 😂
2026-09-08 17:34:46
1
nazeefahbaby
Sunshine🩵 :
me oku lwleja nta
2026-09-08 10:12:12
2
abosese1234
abosede :
for where, just dey sing odigba😁😁
2026-09-08 07:52:16
1
olayinka223
ZAHRA 🤩🤩 :
Na so everybody go Dey comment section Dey say they are single, Tomorrow now we go see post 9years relationship
2026-09-07 20:35:08
4
fashoindesigner_ibadan
fashion designer in ibadan :
I will wake ooooo my babe will do that
2026-09-07 11:55:33
3
omolara194
omo sexy :
Infact I am of the people that will wake up because my husband says that to me every morning
2026-09-07 20:22:58
3
damex227
Damex💎💙 :
aswear ano go wake ooo😂😂
2026-09-07 13:13:38
4
To see more videos from user @akoredebigbobo, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About