Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
API
Home
How To Use
Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
Home
Detail
@voke.thomas: #fyp #marriage #marriagelife #wives #fypviralシviral
Udupikin
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 07 September 2026 12:20:44 GMT
177268
20640
1057
1411
Music
Download
No Watermark .mp4 (
9.43MB
)
No Watermark(HD) .mp4 (
10.74MB
)
Watermark .mp4 (
26.91MB
)
Music .mp3
Comments
Ronnie :
To remain single no come better pass all this wahala?
2026-09-07 18:53:13
375
Jennifer ☘️🥥 high spirit :
I can never tie man if him wan go let him go
2026-09-07 14:37:02
155
life_with_zee001 :
I lock my husband in the alter of God’s arms, my marriage will continue to wax stronger.. Nothing when God no fit do 🙏
2026-09-07 14:19:20
264
blessing :
make una nor tie narcissist o because he nor go funny o
2026-09-07 14:02:15
190
success :
you are right oh god bless you
2026-09-08 19:31:19
0
cyndynailsatelier :
no be the type wey I marry Dem dey lock... it's a complete waste of resources
2026-09-08 22:25:07
1
Precious thift collection 🥰🫢 :
If my man start behaving somehow 😏Walai I go tie am 😂😂
2026-09-08 08:36:02
38
Charybliss :
Who wants tie am make he tie. I guide for myself make I put hand for bad thing because of man. Never
2026-09-08 08:37:40
48
HAIRSTYLIST IN WARRI :
My sister guiding is very important oh😂
2026-09-07 14:22:58
83
@Queen Sabi :
this in formation is very valid, those who have ears let them hear, as far as u are not harming him cage him for urself alone
2026-09-08 13:55:35
3
Timelex teejay 29 :
My friend you don talker finish 😩 mind who you born for, some men are heartless 😔 may God give us discernment spirit to know the wicked ones.
2026-09-08 18:39:20
2
Precy's jewels & beauty hub👠 :
why man dey make this marriage thing stress person
2026-09-07 13:12:11
49
Chivelle🤍✨ 🪳 :
All this stress because of man?
2026-09-08 17:13:09
34
TDafe :
Bad advice, make Una nor listen to her, ooohh God
2026-09-07 17:50:38
5
Ta salisu :
yes oo my dear sister ♥️♥️
2026-09-08 20:39:04
1
PRESHCOLLECTIONS🥳🛍️BAG&SHOES :
Make the man sef lock me 😂
2026-09-08 09:13:38
15
Giovanna &Mom :
Omo I no dey tie any body. I will just birth the number I can take care of incase. I no too like stress make I no go old because of man.
2026-09-08 11:50:45
9
Ezinne Odomoke :
abi my sister
2026-09-08 20:33:34
0
Otubure ovuoke :
🤣🤣🤣my sister God go bless you
2026-09-08 16:34:40
6
Glorious babe 💖🌺🌸🌷💗 :
If I will marry, it must be the rich man 😅😅 I go tie am 😅
2026-09-07 22:23:12
6
Ogechi💍🦋🇳🇬🇪🇺 :
No tie any man oh , u go regret am oh
2026-09-08 18:33:57
5
sweetheart 😍😍 :
Why you de reveal our secret this woman?😂😂😂😂😂
2026-09-08 06:28:04
20
REFINED GOLD ❤️ :
I go tie am ooo na my husband simple.
2026-09-07 13:37:40
16
loveth :
na girl of 17 year old carry my baby daddy from me but I nor send them oh
2026-09-07 13:54:13
29
oy kutie :
I go leave the children for am no be only me born am 😏
2026-09-07 14:37:40
44
To see more videos from user @voke.thomas, please go to the Tikwm homepage.
Other Videos
Barebeador ou máquina para cortar cabelo #barbeador #cortedecabelo #maquinapracortarcabelo #depilacao
Интересный факт 🧐#анимация
HAHAHAH Ing's face is literally saying: "This man is talking too much, but I can't help smiling" ☺️🤭 #ohmpawat #ingasavanund #fyp
#fypp#katakata #anakrantau #bismillahrame
About
Robot
API
Legal
Privacy Policy