@xpencive_kelvin: Ewo Ewo Ewo #fyp

💎XPENCIVE 💎
💎XPENCIVE 💎
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 07 September 2026 12:29:33 GMT
19552
2203
83
115

Music

Download

Comments

truthful079
truthful 😇🤗 :
this stage na really ewo ewo oo
2026-09-08 19:59:13
0
call_me_confidence001
by.turé🎀 :
This one no be meme oo😭
2026-09-08 20:53:00
0
itzmarian25
Marian❤️‍🩹 :
Wetin una Dey use am buy? Because I no understand
2026-09-08 13:02:52
10
ade22543
Adeola😒 :
My own is 300k and I haven’t eaten
2026-09-08 18:23:04
1
harmoniapril
April🌹 :
Nothing for pressure me for this life… na debt I owe I go pay
2026-09-08 19:28:17
1
kaysavage82
Kayle fashion 🧃 :
Guide today broke tomorrow no be life o
2026-09-07 21:22:06
8
lilgangsta_nfnc
TRANZACTION🌍 :
If na 4m self e for better small but the matter go far fr.
2026-09-07 18:40:23
21
doubledeefx00
David Destiny :
10M dey my neck😭
2026-09-08 00:49:50
4
brightgold18
sugar 🍭🍬🦋 :
Enjoy
2026-09-07 12:42:15
7
q__queen2
ᥫ᭡QUEEN💕 ᥫ᭡ :
Na die I Dey die so😂😭
2026-09-07 18:45:34
8
classicshorpeyemi
OmotolaniAjoke :
Make the noodles first done
2026-09-07 16:44:34
4
callmeannie22
Namie De Haute 🌸 :
Abi make I no borrow this 100k for opay?
2026-09-08 19:20:41
0
sugarplum7802
🎀 :
I don laugh Taya for una cms 😂😂
2026-09-08 19:43:04
0
eliteihotu
Justjenny❤️ :
wait food from fire😳😳😳
2026-09-08 21:13:22
0
To see more videos from user @xpencive_kelvin, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About