I gave birth, I didn’t post him for over a month, the day i posted him, he died the next day
2026-09-07 16:49:48
15720
Ihcego :
🙆🏾♀️Offline and online, life is spiritual. But nobody big pass Almighty God. 🙏🏾🤍
2026-09-07 22:24:51
4884
Kaia :
Anytime I tell my friends or anyone about my relationship, the relationship is going to end that same day.
2026-09-07 21:44:23
8080
CS | Osogbo Fashion Designer :
Na why I start meme business for WhatsApp 😂💔
2026-09-07 16:42:49
13838
𝐋𝐈𝐀𝐍𝐍𝐀🌸🥹💞🧸 :
Anytime I wan do something if I tell person he no go work out again 😓
2026-09-08 22:11:22
2383
Ms.Treasure🍃❤️🩹 :
Is not even only online….There are some people that have this if they tell others what they are planning to do it that thing will not be successful
2026-09-07 15:47:23
2998
Oyin plug 🔌 :
I pray I learn how to shut up my mouth 🙏I pray I bounce back 🙏🙏🙏
2026-09-08 07:27:59
1904
fizzy💕 :
I post new iPhone weh I buy, 3days later dem thief ham 😹🤲
2026-09-07 16:02:07
4480
_pinkyyyyy26 :
Omooo I dey read comments and I dey fear more….. God abeg oh🤲🏻
2026-09-07 17:41:07
1457
ladysoft luxe 🌸🛒🤍 :
Omo wins wey una suppose dey find una dey tackle another person own 🥺
2026-09-07 13:30:42
2932
💞 EBUN🌸🌴 :
me wey I go dey expect something once I tell anybody like this sope oti lorrrr😂🥺
2026-09-07 22:18:51
248
Ope threads🧵👗🪡✂️ :
This Nigerian it self ma spiritual 😂😂
2026-09-11 09:18:11
1
꧁🫂🫧𝐍𝐞𝐱𝐭𝐓𝐨𝐍𝐨𝐧𝐞😫🦋꧁ :
Anytime i take my boyfriend to my mom the next week we go fight and break up 🥺
2026-09-11 18:37:28
1
𝕆𝕃𝕌𝕎𝔸𝔹𝕌𝕂𝕆𝕃𝔸𝕄𝕀💞☺️ :
So Na all of una dem they do for online😂 okayyy oo😩😁
2026-09-11 07:57:56
1
Princesa_collections :
Hhhhhmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm🙆♂️🙆♂️🙆♂️🙆♂️🙆♂️
2026-09-11 16:28:10
0
LOLA 🦋♥️ :
God fight for me in every aspect of my life 🙏
2026-09-11 10:24:12
1
Big Aduke🌺❤️😍 :
Na so I gain admission for 2023 con post am. Koda i begin dey tell people gan😭😂Wo Ino kon see money pay acceptance fee and sch fee Omo na till this year before God later do am them gimme admission again🥹
2026-09-07 14:21:28
4360
Damilola :
I no read again biko
2026-09-07 21:16:48
1124
Yinkemi :
People can’t destroy what they don’t know .
2026-09-08 13:48:39
414
extremeglowskincare :
Me that my mum was telling everyone her daughter don finish from Babcock. She woke up a week to my convocation with leg pain and died a day to my convocation.
2026-09-08 11:24:42
2471
🐅 :
Pls can we just admit prayer is the key to everything 😭
2026-09-09 17:48:16
234
Hannie :
Na why I no dey post for social media
If I post something for Whatsapp status, I don do that thing tey tey
2026-09-07 15:05:11
2255
Hairstylist in Lagos/mushin :
Na WhatsApp worst pass 😫
2026-09-08 07:28:37
2137
To see more videos from user @omiauraspiritualstore1, please go to the Tikwm
homepage.