@cris_black24: Na wa oo 😹😭

CHRIS BLACK ✪
CHRIS BLACK ✪
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 07 September 2026 14:44:54 GMT
77227
12433
429
1416

Music

Download

Comments

iphie2
iphie :
Na greed o,u av made 92million naira gain,wetin u de wait for again😳
2026-09-07 22:35:44
0
godssoul27
MIKE~KIZZ 😘💕🫶🏼 :
even me I no go cash out even as I no get 93m for my account yet
2026-09-07 23:19:01
0
starking.11
StarKing⭐ :
90% of us won't cash out
2026-09-07 16:56:16
477
jnrtextile
jnrtextile :
I swear i no go cash out because non of us will thought bayern wil lost
2026-09-07 16:27:22
721
__pr3tty_hydraa
__Pr3ttygurl_hydra🌹❤️🥰 :
Dem dey use 1m play long ticket??
2026-09-07 16:50:24
829
chelsea.family7
Chelsea family💙 :
omor i no blame am...na bayern we dey talk about for here
2026-09-07 15:37:44
378
i_am_ayomide__
AYOMIDE 🥂 :
Common bro out of 120m cash out of 93m is okay man
2026-09-07 23:03:56
0
sustain401
Sampapa :
At 90min I still believe Bayern will win
2026-09-07 18:34:04
75
moverseflq
Wea 🎈pon :
Take partial cash out of 80m
2026-09-07 23:10:17
0
akinosunayotunde25
Ayotuntide🇳🇬 :
Na lie bro, 1m for long ticket
2026-09-07 19:01:14
15
swiss.boss7
Swiss Boss🤑 :
Abeg if the guy don book another one make you send am cus me self go like faint
2026-09-07 15:23:59
63
opbadvirus
JUST VIRUS 🇳🇬 :
Nah because of ham dem no score all this is setup
2026-09-07 16:14:58
61
adeyiblessing
Blizzy :
him tooo mumu😂😂😂
2026-09-07 15:02:58
72
user341487631550
cool guy :
I saw it on Twitter bro let's be honest no one would cashout broo
2026-09-07 17:57:12
12
i_ambright3
Cħĩẽf🦅 :
If na me i go cash out before i see dat 93m sef
2026-09-07 16:19:26
8
josemaria7122
Josemaria🤫 :
if you remember this match , you go know why he no wan cash out 😭😭
2026-09-07 19:20:16
37
ensico69
ENSICO KINGS :
If na me.. If bayern nor score under 5 minutes as match start.. I nor go day breath well na
2026-09-07 21:24:15
10
hafeezlawal21
hafeezlawal21 :
Money wey no be my own
2026-09-07 17:40:54
7
chokii_4pf
Kpomba Justice :
Abeg 120-93 na watin
2026-09-07 17:34:13
35
phavvie0
Main chick wan beat me :
So as the guy Dey see sey time dey go, he nor suppose cash out??
2026-09-07 15:18:32
14
horlah_xx2
Sammy :
Title of the film?
2026-09-07 17:27:13
10
To see more videos from user @cris_black24, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About