@naija.livestream.clips: #carterefe #davido #erigga

NAIJA LIVESTREAM CLIPS
NAIJA LIVESTREAM CLIPS
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 07 September 2026 15:48:18 GMT
48379
4035
168
38

Music

Download

Comments

callme_miracle001
🦇🐦‍🔥GOD CHOSEN 🐦‍🔥🦇 :
oga look song cus me nor kno waty davido de sing sha
2026-09-07 18:18:56
33
resodi7
Resodi🎶 :
Cater I don unfollow u
2026-09-08 08:18:33
100
user5215319416681
Scott humpal :
cater na our own for Delta but he don dey misbehave
2026-09-07 21:23:13
76
abignwa37
Abig nwa🤬 :
Cater just Dey fight for hm pocket
2026-09-07 22:38:54
148
famousjackson081
Famous Jackson :
Come belike say Erriga get fans pass Davido oh 😂
2026-09-08 08:35:22
65
onojeharhodestiny
mark David :
which your guy
2026-09-11 08:10:51
0
thewaymaker21
1000 others :
Na why dem ban Carter account be this?
2026-09-11 12:27:03
0
staybless501
staybless501 :
Who be Davido
2026-09-08 05:25:28
23
blackbull441
black bull :
Carterfe, l don unfollow you both Facebook
2026-09-09 18:49:00
0
smog_3
ubasinachi :
i don unfollow you asap
2026-09-08 12:32:18
12
claraaddy77881_
Clara addison :
erigga follow wettin dem de call am de fight, na Davido be wettiin de them call am?
2026-09-08 13:02:18
10
christian.black90
Christian black :
waiting them they call am
2026-09-09 20:07:10
1
wide.jersey
Wide jersey :
Davido na dey blow Erigga like this. with only reply Erigga blow. davido you too much
2026-09-08 09:28:23
9
unafada1
Hector :
I been no even like Carter
2026-09-07 21:08:55
18
godwinsunday1286
Godwin Sunday :
Carter you're not supposed to put your mouth in this
2026-09-08 00:50:27
19
itz.believe2
It'z Believe :
Come carter first of all nah davido fine trouble
2026-09-08 14:54:41
5
kelly24dreamchaser
Kelly24DC :
Erigga even senior David with more than 4 years ooo 😆
2026-09-08 03:35:56
7
position617
Olise Emmanuel001 :
Carter you know really well oo. erigga know be your guy you hear, so no dey talk say erigga na your guy because if erigga na your guy you know feel talk say you wan go won am you dey hear.
2026-09-08 11:22:51
5
sheddi03
Generall Sheddi🌷 :
Cater too wise
2026-09-07 22:41:41
6
holy_sinner8
Holy sinner :
I like when he says waiting them Dey call am
2026-09-07 17:09:56
9
akan.don
Akan Don🤬 :
Who be Davido for where Erigga Dey
2026-09-08 20:06:54
0
general_wizzy01
General Wizzy ✅ :
Erigga dey misbehave well well .
2026-09-08 09:05:59
0
do_you_want_moneyy
successful man_22 :
why davido reply?? abi na only he Papa get money for this country abi???
2026-09-09 03:36:24
3
raulgakpo
celebrityengr001 :
who be that eriga of person
2026-09-07 20:57:49
3
otbiafra
O.T Africa ♓ :
wetin dey dey call am🤣
2026-09-09 16:28:42
1
To see more videos from user @naija.livestream.clips, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About