Stage 8 naa when you come see this video for your fyp 😂😂
2026-09-23 13:40:18
222
Josh Waya :
I Dey stage 21 unah Still Dey stage 7 to 8
2026-09-23 19:27:56
81
Anonymous :
Stage 8, u don Dey sell your home appliances one by one
2026-09-23 22:43:12
12
Mr black 🖤 :
I never reach 30 and I don pass through everything no be joke
2026-09-22 13:58:20
65
prince Abdoul :
stage 8 is when people that calling you useless , your wife present you with divorce papers and your mother is sick but u can't take care of her hospital bills
2026-09-24 01:23:40
1
Trippy Director :
Stage 8 na when your house rent kn due.😅😅
2026-09-23 20:10:46
7
LOST BENIN JAY💔 :
My stage no de here [Crying]
2026-09-23 09:42:49
30
salimm.ahmd :
This stage 5 guy just spoil am
2026-09-24 00:54:16
2
🅽🅾🆂🆃🅰🅻🅶🅸🅰 :
Na stage 8 I dey like dis I dey use calculator before I spend 😅😅😅
2026-09-23 20:18:33
1
J_Cet :
Abeg wetin stage 5 dey talk
2026-09-23 08:44:15
8
Pius 279 :
you don die
2026-09-23 14:32:25
10
ÂLÁBĪ💀🕸️ :
Omor na stage 3 I Dey
2026-09-23 10:10:42
1
Godstime II Side Hustle :
welcome to Nigeria where uncompleted building worth 400m
2026-09-23 10:01:42
11
Daboy_D :
Stage 8.. Dey ooo you don sell all your chair and television 📺 and you no get anything again to sell as you enter house you go Dey hear your voice three three lol
2026-09-22 10:22:54
7
SamXander :
😂Stage 8: na when your gf born triplet on independence day 💔
2026-09-07 21:46:12
31
Keko :
You don reach the stage wey e go Dey do you to leave the area wey you Dey stay?
2026-09-08 06:48:50
8
Besteemiles :
Na wetin I dey wait for be this
2026-09-22 22:25:05
5
Ali™ :
omoh na to run go togo o
2026-09-07 20:08:04
11
Vintage :
stage 9 nah when ur babe get Belle, ur house rent don com expire on top 😂
2026-09-08 06:49:37
5
Steven frankie :
i swear na stage 7 i dey
2026-09-22 01:27:56
9
Akaka favour :
una don see stage 8 she come break up with u for another guy wey get funds na that stage I dey now
2026-09-22 22:54:42
7
ÎBŠTÃRR :
Stage 8: be say you come go steal them catch you beat you even to dance amapiano strength no dey because you no even see anything chop before you go steal 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂is gone ✌️
2026-09-23 09:19:52
9
Alfred Enejo :
I just commot from stage 4 bro... omo... avoid loan o... avoid am like police case
2026-09-23 20:54:49
6
docxau1 :
Na this stage 7 i just Passs😂😂
2026-09-21 20:04:17
2
To see more videos from user @footballunfilteredbyvj, please go to the Tikwm
homepage.