@r_kevola: I nor know wetin to put as description for here #animation #nigeriantiktok🇳🇬 #funny

kevola
kevola
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 07 September 2026 19:02:46 GMT
70557
10432
109
2814

Music

Download

Comments

joeboy_ff
Ehwarieme Joseph :
why you go dey cash out 50 naira game 😅
2026-09-08 11:48:04
555
ayomie7180
✨🅐🅨🅞🅜🅘🅔✨ :
Wait Una dey win 200m?? 😳😳
2026-09-08 09:02:16
134
clone35496
CLONE〽️ :
Una go think say e funny 😭🔥🔥😂
2026-09-08 11:34:32
285
michael_em5
empire :
Na why I dey delete tickets from history if I cash out 😂😂
2026-09-08 14:08:00
177
inside_outsider10
inside_outsider10 :
You go come Dey convince yourself say you made the right decision 😅😂
2026-09-07 22:22:38
795
isaiahchinedu692
@ i am GREATNESS ☝🏾 :
the thing been do me for normal business person price me 18k I no gree I say na 20k last the person commot guess what I later sell am 15k I been wan craze sef I be like dem swear for me 😂
2026-09-08 19:49:25
2
agnaveprosper
làfr🙄z🩸 :
u still de lye down for bed sef 😂😂💔
2026-09-08 18:39:29
2
_tony_rx
Tony⚽ :
I go just go yabaleft straight
2026-09-08 18:21:20
2
dodo_danwa
Ali™ :
why didn't play 2 then cash out one 5k and leave the other one....
2026-09-08 15:52:49
6
norelnt
noRelënt :
instant madness 😂😂😂
2026-09-07 21:12:46
86
nt09692
†$∆|NT† :
for that matter I catch thief e own don finish
2026-09-08 05:11:23
16
osoroolashile251
ur-tripping :
I no understand
2026-09-07 23:03:53
2
bopdaddy030
Engr. 伊曼纽尔 :
The kind craze u go craze even doctor or juju no fit help you
2026-09-07 22:08:27
25
dekid_emmy
Emmy† :
Omo this thing do me twice in a row last week but na 200k 😂
2026-09-08 11:18:15
8
chabner_
￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ :
Omor e don do me before I no ft sleep for night
2026-09-08 17:14:14
4
To see more videos from user @r_kevola, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About