“Bro e no fit happen to me” as e happen na once I humble pass job 😓
2026-09-07 20:36:18
25
Bobby :
Bami you Dey always give me joy ✌️✌️
2026-09-07 19:17:23
12
Murphy logistics 👑 :
Omo I need wife please
2026-09-07 21:26:32
1
Never giveup 🤌 :
All of a sudden 😞 I no believe myself
2026-09-07 20:05:38
10
ALIKO🪖🪖 :
for a brother to ask you for sup brr you be day one💔🫂⚠️
2026-09-07 20:38:14
8
奥拉奥卢瓦 🪖 :
Reality kill ham 😢
2026-09-07 20:39:22
0
ANIKE low key 🗝 :
omo ba mii
this refer to everyone out there don't ever say it can happen to you nothing wey no fit sup i swear ko ye ee
2026-09-07 20:04:43
9
KANTE⚽️⚽️🦅🕌 :
Any how e be make the lesson no hard
2026-09-07 20:38:50
12
Realtor Raphael :
that time I tell one of my female friend say I don broke omo tears comot for her eyes, she just run press me 10. why e pain her be say I was a motivation to street kid... symbol of hope 2020. Thank God say man dey bounce back.
2026-09-07 22:10:34
5
ishola $$1 :
2026-09-07 19:23:01
6
To see more videos from user @yaskid.ibile, please go to the Tikwm
homepage.