abeg, i need female bestie...my shoulders dey broad enough to cry on😂
2026-09-26 09:23:46
386
AD M MOSES :
any bestie is a replacement for he or her
2026-09-30 12:08:17
0
:
Omor see food🥰
2026-09-25 19:09:03
1155
🌺💦Dear Odinaka 🌺💦 :
Nna let's be friends naw 😭
make this food no dey look me like this 😭
2026-09-30 19:03:29
0
evedave :
and told her what? why ona day do like this now ehh when the gist don day sweet
2026-10-01 11:53:45
0
queen mary :
Which Mary??
2026-09-08 12:33:40
628
prime 🫅🤑 :
Jehovah 🤣😂
2026-10-01 15:30:34
1
🤴ADEYEMI 🥷🧜♂️🛐 :
Abeg wetin you tell her 😂😂😂😂
2026-09-30 21:42:11
0
user1272705798162 :
You nor Dey ever complete story
2026-09-30 08:32:52
0
raskkhid :
omo this rice go sweet ooooo
2026-09-10 17:42:07
270
✨BHÏG ÑÏTÃ💫 :
wetin u dey tell her ooo 😂💔
2026-09-07 21:15:30
393
Yusufolatunji :
even if na water boil it to complete the story
2026-09-27 07:16:45
33
Bi‼️Y🗿🥷🏻 :
What is growing behind where?
2026-09-28 12:14:26
33
Its_Jace :
You for cook beans o
2026-09-26 14:21:10
77
olivant Maureen :
Come ooo who’s this guy behind this story self only the voice Ehn 😂😂😂😂
2026-09-08 02:46:56
163
MĄĘ🎀....ŘI🌹...ÁŇŅ⚖📚 :
𝐦𝐚𝐤𝐞 𝐢 𝐧𝐨 𝐭𝐚𝐥𝐤 𝐦𝐲 𝐨𝐰𝐧 𝐰𝐢𝐭𝐡 𝐦𝐲 𝐛𝐞𝐬𝐭𝐢𝐞 𝐬𝐡𝐚
2026-09-28 04:32:33
8
Daniel Eberechukwu :
Wattpad won wound una
2026-09-26 13:28:50
34
Sekani Ebube Ventures | SEV :
Wetin be gbola?
2026-09-13 07:03:51
5
니페미💜🥀 :
What are you running 🏃♀️got me rolling
2026-09-08 10:08:34
61
nma lordlord001 :
part 2 pls no stress mee oo 😂
2026-09-07 20:47:57
119
IamJustified :
Me I Dey keep female bestie ooo and nothing go happen them Dey sleep for my house self and ordinary kiss I never kiss them before but now they are married and I have to understand their must be boundaries so we hardly talk now
2026-09-27 21:03:59
16
Sani D Boizy :
Told her what!!!!!!!!!!
2026-09-08 06:52:08
13
ST ᭄꧁Madara꧂ :
I hope part 2 finds me 🤞
2026-09-07 21:53:48
29
kwadjo :
I need a female bestie 😌
2026-09-08 18:01:57
33
To see more videos from user @tales_n_taste, please go to the Tikwm
homepage.