@ayinla__000:

Ayinla
Ayinla
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 07 September 2026 20:48:42 GMT
34792
8047
44
879

Music

Download

Comments

yv_7255
Y V :
Bro I don even discover how to use music as ringing tone 😂😂😂😭
2026-10-06 04:57:52
44
_1_n.w.a
BLAISE :
gallery be the goat 😂
2026-09-07 20:53:55
285
kelvin51695
kelvin :
na the time you go know say you wan change your wallpaper
2026-09-07 23:51:27
111
blackisntreal
່ :
i start to delete screenshots for photos
2026-10-16 11:46:20
23
wantitall99
99 :
This one no be meme 😭🤦🏽‍♂️o naso I discover screenshot with back tap 😭
2026-09-13 19:37:26
34
unknownraids
♏️ :
you go con notice say your ringtone long na just opportunity to play to the end e no get
2026-09-30 14:43:33
8
only1chiddy
Ciroma Chukwuma Adekunle :
Na so I beat my highscore for Google Game
2026-10-16 11:41:10
5
loxxy_shotit
Loxxy_shotit 🦇🍁 :
this my Samsung get things wey I know Sabi aje 💔😭😂
2026-09-07 22:42:48
15
ozzygotmotion
Ozzy Got Motion 🤑 :
then u looked remember u have offline downloaded videos in tiktok
2026-10-01 14:51:40
7
men_dos06
~Big_Mendos06😎💯🤟 :
Aswr You go come sabi play offline games 😭😂💔
2026-09-07 21:09:37
3
dh.arko
Dhark Tecca :
Me wey jxt dey laff myself for 3days nw, I nor fit cry
2026-09-07 21:00:59
4
_notur_ola
~ :
if i snap my finger my phone go screenshot 😹
2026-10-17 22:52:04
1
akinsuyiphilip
Lade | Tech :
😂😂
2026-10-25 01:01:19
0
frm3.ii
𝕱𝖗æ𝖒3-𝕴𝕴 ♉️ :
real o
2026-10-24 08:41:29
0
ogbodho
Ogbodo :
Omo my ringtones mad gan
2026-09-08 19:47:12
2
nano.pips
NANO PIPS :
Omo e far🙂‍↕️
2026-09-07 20:52:21
0
everlastingvictor
■ARF-VICTOR■ :
U be believer ?
2026-09-30 10:50:42
1
kelvin51695
kelvin :
you go just dey change font and style different things guy
2026-09-07 23:51:47
5
da_president001
PRESIDO :
na so I take sabi phone like IT guru 😭
2026-10-15 14:23:03
0
isaidurielisdead
𝖀𝖗𝖎𝖊𝖑 ⛧ :
Too real
2026-10-23 17:58:09
0
jaey010
Jay :
Naso I Bend my phone go the SIM card side so I go fit comment now 😂
2026-10-17 22:08:42
0
derryrpp
𖤍 D E R R Y • R P 𖤍 :
so no be only me🥲
2026-10-22 23:11:00
0
nonotnone999
NO.NOT.NONE..渦 🐐 :
so my front camera dey work wow
2026-10-19 17:55:15
0
_mohtarget
Moht@rget💔🎭 :
I Dey with you
2026-10-18 08:03:20
0
heni_tann
heni_tann :
E Dey happen. 😂
2026-09-07 22:17:53
0
To see more videos from user @ayinla__000, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About