I was a victim omo, they said gas burn my auntie, that they need to put her for oxygen omo naso I transfer 200k only to find out na wayo 😭💔
2026-09-08 09:58:00
47
💔🥹 :
This voice don call me before 😂
2026-09-08 06:55:19
82
JOGO 😈👿NATION 👿 :
this people too bad
2026-09-07 22:43:46
39
Tina💖 :
Naso them call me for hot afternoon last year, wey I Dey trek for hot sun. Say my sis blood sister get accident! Say make I deposit blah blah… I just end call, my wey be the only daughter
2026-09-24 09:22:03
25
ziennaluxe :
Sounding like Mbaise language ☺️
2026-09-08 15:21:56
19
ĆHINAZAEKPERE🌹🤍❤️ :
Me going to call the number I’m very bored 😂😂😂💔
2026-09-08 17:29:20
26
Commissioner Suprano :
Funny enough dem use this thing collect 22k from me for 2022 😂😂
omo na since then I wise like mad
2026-09-08 17:01:11
11
👓Nicole❤️🌹🥀 :
Who is watching from prison 😆
2026-09-08 22:48:46
6
Blaqmahn :
was the last sentence necessary? 😂
2026-09-09 13:57:06
6
Evil Gangster :
As I see vdm for your home screen na once I follow you
2026-09-08 08:33:57
15
PROBLEM MATA🌗🖤✊🏿✨ :
The number is not reachable
2026-09-08 06:15:51
12
Reneweddebbie :
Always the voice of this particular man....na say na 1 person dey do these scams....they did it to my ex, called his native name and all that....well that one na brain, him nearly scam the man inside him own scam😂😂😂😂😂
2026-09-08 17:22:21
12
Ebonyi prince 👑 🇧🇪 :
Make I call them
2026-09-08 11:13:57
5
✨위너🖤🇨🇭 :
the number no dey go
2026-09-08 20:02:08
5
testy nwa 2.2 :
once I see vdm picture on your phone I followed you 🥰
2026-09-08 06:55:40
11
lonelyuser🥺 :
since I was Born I've been waiting for their call but haven't seen any does it mean they can't even mistakenly call me to see cruise 😂😂
2026-09-08 14:36:40
6
To see more videos from user @pj_royal001, please go to the Tikwm
homepage.