Bro I be German na everyday I Dey regret why I join, no be as e Dey online oh. Offline na so so war and you no fit get peace of mind. But if you wan join no wahala oh you go confirm am but just know say if you don join na em be say you don join oh, no coming back. E better say you join military bro.
2026-10-22 11:16:12
407
Dominic__042 :
bye bye to freedom
2026-09-08 12:43:11
2447
idgaf :
clam down ooo na aye dey give you this advice no go do waiting you go regret for yrs
2026-09-08 18:31:12
408
⃟ :
Wetin make me pack from delta to Benin? No worry u go learn 😂😂
2026-09-09 09:13:29
218
♡ Sᴏᴍᴛᴏᴏᴄʜᴜᴋᴡᴜ ♡ :
Rethink my bro
2026-09-08 19:25:01
372
Karma🪖🖤 :
Congrats 🎉 2.0 😹
2026-10-23 17:29:41
0
Don Dosky IML 🤍🌙 :
Even me wey Dey I Dey plan to reannounce
2026-09-08 15:20:38
221
Hussain :
I no go talk pass this
2026-09-08 23:26:28
198
APALA💔🪫🥀 :
Who join de find way to comot 😂 who no join de find way to enter 😹😹
2026-09-09 09:26:26
124
:
Imma be stinking Jew next 😁😂
2026-09-08 12:22:42
210
winey 🅿️🅰️🆔 :
Enter game asap no dull am bami 👺☠️
2026-09-07 23:40:49
109
𝙾𝚗𝚕𝚢1𝙰𝙹𝙵𝚇🗽 :
I nor wan advise anybody 😹
2026-09-08 09:47:33
450
pre_cious :
You wan complete your fine boy?
2026-10-22 19:02:22
21
:
unless if I see Lambo squad like burnaboy own
2026-09-08 20:39:43
68
I died🚶 :
If you never join no join ❤️🩹
2026-09-08 17:08:06
72
xxxx77 :
Don’t seek validation from anyone! Do weytin Dey ur mind!! One way or the other na all of us go later pufv
2026-09-08 15:59:08
61
:
Bye 👋 I’m just a lover 😭😂
2026-09-08 14:22:56
39
𝕮𝖆𝖑𝖊𝖇 🥷 :
You still neva tell me wetin you dey find this boy 🥲
2026-09-07 23:12:40
79
MORVEX〽️ :
I burst laugh as I see your post 😂
2026-09-09 11:32:15
21
Successful divine400 :
Abrakaya🖐️
2026-09-08 17:37:16
14
⃟ :
Sha no let them kee you throway
2026-09-09 00:35:51
19
𝕯𝖗𝖎𝖕𝖘🖤 :
Ur choice
2026-09-08 11:55:43
20
🦉MÀÑD€LÆ®🖤 :
today tomorrow and forever 🖤
2026-09-08 14:53:25
20
To see more videos from user @societyhatesfortunate, please go to the Tikwm
homepage.