Make all of us use the shock wave na since dem don spoil ninja for me
2026-09-08 07:47:15
1
David🪽 :
na that ninja nerf pain me pass 😔
2026-09-08 08:22:35
2
ŴÁÑȚẼЇÆŨŞ :
No cast my shock wave na 😹
2026-09-08 01:18:03
99
ChrisxFloyd 🪽✝️ :
Dem don scatter quick strike… i gats go learn another class
2026-09-08 06:06:04
12
🩶♰*ೃ ÆJ*ೃ🕷️ :
me wey commot aim assist since 😂💔
2026-09-08 01:13:07
111
~KingOfGlory~ :
No use QUICK STRIKE oo😭😂😂
2026-09-08 01:39:27
5
𝕊𝔸𝕄ℤ𝕐 ✨🫰 :
No lie about the aim assist and e be like dem buff bal, snowboard be like say naim dey control us now😭
2026-09-08 03:06:11
10
𝙏𝙤𝙣 𝙇 :
(quick strike) They don turn that class to cutlass 😂😂😂😂😂
2026-09-08 07:17:14
2
AB interior & furniture 🔨🪚 :
But them use quick strike knock me down and my hp full 😏
2026-09-08 07:10:20
2
OTF ESCOBAR :
I'm not choosing free bal 27 since everyone will be having it I will still have it too 😃😃😃
2026-09-08 01:08:27
17
🕸️🕷️『ᗰᖇ』🥀ÐЛÐ 🌵🍀 :
but nothing do trap master abi?
2026-09-08 06:08:21
1
ck :
117 is the best gun right now the aim assist Omo 😭
2026-09-08 07:10:24
1
75MS :
Who play midnight lobby Omo Jesus Wetin de really happen sef😭😭😭
2026-09-08 06:58:24
1
☆ZAZA :
No cast my shockwave o
2026-09-08 02:39:13
1
Kasirama Senju :
Just updated I Dey vex Watin be all this class system is stupid now entirely
2026-09-08 01:58:55
3
Scott Lexium :
Omo aim assist no dae work for my own o, I’ve turned it off, and my joystick keeps misbehaving, the shi just sort of bends to the left on its own 😭😭😭 crouching pro max
2026-09-08 01:06:38
3
To see more videos from user @softbot001, please go to the Tikwm
homepage.