Even if he doesn’t no how to put the prayers together.. god has heard him and understand his prayers 🥰🥰🥰
2026-09-08 02:39:19
193
Stannex :
share our reward in heaven, give them small this place 😂
2026-09-08 08:16:56
1
BIGDICE68🧘♂️👁️✝️#TeamAirmax :
The funniest part Peller don’t have to pray that much before God answers his prayers !! GOD PLEASE ANSWER OUR PRAYERS WITHOUT PRAYING TOO MUCH
2026-09-08 09:42:52
9
Mandy-Goodheart💟❣️ :
Abi ohhh , our reward is in heaven
father hear wetin pellar talk
give us small in real life biko🤲🤲let take the remaining in heaven Abeg.🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
2026-09-08 05:47:34
26
Fave 🥹❤️ :
As you dey say amen till say God forbid for some oh 😂😂😂
2026-09-08 08:51:14
1
Obc National🎬 :
abegi give us small in real life ohh
2026-09-08 03:07:46
48
Slim joy😎🥰😍💋🤫👌 :
Wetin I go talk now. Na amen Abi God forbid 😫🤣🤣🤣
2026-09-08 06:21:11
50
👑💧 Ijele 👑🦂 :
Na dat give dem small in real life and d remain in heaven make me laugh after so many shocks of prayer points.
2026-09-08 02:20:33
17
DIVAS | Unisex Salon In Osapa :
God abeg oooo pastor peller
2026-09-08 10:36:17
2
GehGeh🦂 :
doris and peller no go kill me
2026-09-08 01:31:22
23
TIKTABLOG 📺 :
Very rugged prayer point 😅😂
2026-09-08 13:28:57
1
Queen Clazziq❤️ :
Ogo we love you but no pray for us again 😂😂😂😂😂
2026-09-08 09:21:27
21
Lizzy 001 :
pastor peller activated 😂😂😂😂
2026-09-08 04:10:01
13
PELLERIAN BADDIE 🦂🦂🦂🦂l :
God abeg give small hold the remaining in heaven suooo peller
2026-09-08 12:03:19
0
Damola🎀🍑 :
Should we say amen or God forbid bayii😂
2026-09-08 05:55:39
9
Vicky :
Doris u no Dey sleep
2026-09-08 01:38:17
22
apekeola615 :
Amen Abi God forbid
2026-09-08 07:05:11
0
Ifeoma🥰 :
Peller no go kill us in this TikTok ,the other day be don’t poco leee me oo 😂😂
2026-09-08 01:37:18
17
loop.king.7 :
Doris you never sleep?
2026-09-08 01:29:51
12
Trouble maker🦂 :
Be like Doris notification always dey on, doris when u dey even sleep?
2026-09-08 06:10:20
11
Shopwit~abims :
Peller na werey😂😂
2026-09-08 05:32:14
9
nextlifestyle 1 🦂 :
the peller will not kill me pellerians 😅😅
2026-09-08 01:51:07
5
Wizzyreal :
Una no day sleep 😂
2026-09-08 02:31:53
5
Dami🪫🪫🥺🚀💜 :
U are praying for the enemy not me pastor
2026-09-08 09:11:48
4
To see more videos from user @doris45670_, please go to the Tikwm
homepage.