@officialashowna: 🤣🤣🤣🤣 Some Nigerian pastors, una too dey lie abeg! 😂😂😂😂 Just listen to this one now… you go think say na Nollywood movie dem dey narrate! 🤣🤣 The way some of these stories dey come with plenty drama, prophecy and “God told me” ehn… na who go verify am? 😂😂 Abeg, make una listen well before you laugh tire!