See me about to deliver a car by weekend.
I no go again abeg.
2026-09-10 08:42:12
0
Lagos Kids Shoe Vendor 👟💞 :
We follow am last 2 weeks ooo, fear no let me because na me drive. I no fit pass that road again, in fact nothing concern me with traveling to east for now abeg
2026-09-09 22:17:08
0
Opiah_kingsley_03(LB) ⚽️🏟 :
my mama comot house for morning reach Benin for night..
2026-09-10 03:43:34
0
Easyboy :
even traffic don da inside bush
2026-09-09 12:25:58
173
Ebukatalkscar🚗 :
posting this video is simply informing wrong people abt the situation...
2026-09-09 23:14:40
1
ZaddyShotIt :
Omo nothing Dey carry me travel for now
2026-09-09 22:17:41
8
Nu70Done :
Pls no dey share this kind update for social media, b@ndits full social media..
2026-09-09 14:47:22
61
Obiwuru Collins :
yowaa in fulani language 😂
2026-09-09 18:01:46
72
fabjayoflagos1 :
even for inside bush , traffic dey😂😂😂
2026-09-09 15:17:30
7
obiyoung237 :
can you lmagine we when day stay the Edo state we nor even no say road day there abeg make una nor spoil our mama farm ooh 🙄🥺
2026-09-09 17:54:42
11
Ochman :
pipty pipty million
2026-09-10 09:19:58
1
chi_bűžõř☠ :
Shey na auchi road una follow?
2026-09-10 21:25:44
0
Lolo chimexx :
yowa yowa, megida zomana
2026-09-10 17:48:48
0
M💫J🕊 :
I see shege on Sunday……coming back to Lagos…omoooo
2026-09-09 06:36:38
4
princess _love❤️🩹❤️ :
I wan go Lagos, abeg road don dey go??
2026-09-09 18:01:20
1
Engr Chiabuotu Daniel :
flight ✈️no de?
2026-09-09 06:48:22
4
C.J_james :
Me that returned back from Lagos today didn’t go through this road. 😂😂 or you people don’t want to pay benin road blocks boys? 😂😂
2026-09-09 20:28:24
0
Solar vendor in Alaba08 :
I enter lag this morning
Where una dey see this traffic.
From Nnewi to lag, we no meet any snigle traffic on the way. We got to ijebu ode around after 3am
2026-09-09 12:32:17
0
CHIKE :
Until you hear pipty million
2026-09-09 21:58:26
1
dreamlight eletrical :
and na una brother be minister for works
2026-09-09 14:54:27
1
Amarachi❤️❤️ :
And I de plan go Benin ooo😂😂😂abeg direct flight de from owerri to Benin??
2026-09-09 16:55:03
0
WÍZZY BOÍ 🥶🥶 :
i no wan know how the traffic be
I no fit follow you enter for this kind road
2026-09-09 22:30:21
1
AUC_DECLUTTER :
they couldn't maintain the existing road but went to construct new one in the name of coastal road
2026-09-10 08:55:23
1
To see more videos from user @mezone84, please go to the Tikwm
homepage.