All of them no suppose get price, who wan buy am go buy am wetin e actually worth to am, some fit buy the ones way you say na 300k 400k even 1million sef, all arts are priceless bruh
2026-09-08 08:30:38
86
SUCCESS🥀👨🏿🦯➡️💫 :
What if I screenshot am go use am do frame 😭
2026-09-09 10:43:46
29
bigdeji1 :
Tbh e make sense die but Abeg give us affordable prices like 100k or 70k self i will buy
2026-09-15 20:13:43
1
匚卄丨乙丨 :
Where your house? I wan buy 10
2026-09-08 18:35:39
7
chukwui0 :
Love your work man will love to get some
2026-09-15 11:12:38
1
D£RIN 👽 :
Omo shey I no go Dey draw back bayi
2026-09-08 17:43:13
6
𝕊𝕖𝕘𝕦𝕟 𝕔𝕖𝕝𝕖𝕓 💙🥀 :
See this guy oo something wey I go screenshot go print gum am for my wall
2026-09-08 20:31:33
20
chlorine. :
na nft??
2026-09-09 13:46:52
1
SCREENROOOM :
worth buying ✨ appreciate your work man......as a Nigerian we should always appreciate our own and keep off the negative energy....support your creative
2026-09-08 17:07:06
18
Barbara gugliotta :
I like ur work where u base
2026-09-09 07:24:41
1
JiggylikeJibz :
I need one of 10m ski
2026-09-12 16:32:41
1
28_Dante 🃏 :
Feels like the Joker🃏🔥
2026-09-08 18:21:58
1
Syemon 🐺 :
💡
2026-09-08 23:58:51
6
KAYCEE :
Them go first yenk you, till you meet the right audience
2026-09-09 02:32:32
5
Jo$€ph :
if you don ready you go commot 2 zeros from all of them
2026-09-12 19:38:40
1
Claytherapy.ng :
2026-09-08 20:15:07
1
𝙶𝙶>€𝑿₵₴₳₦₲£$💱 :
It just a reply
2026-09-18 13:56:06
1
Vii_Motion🐦🔥 :
Your art work is slick 🔥🐦🔥
2026-09-08 19:02:29
1
brymo :
2026-09-08 11:14:23
1
To see more videos from user @saint_in_neverland, please go to the Tikwm
homepage.