@__sonofjoy_xx0:

OLUWA RICHIE🪐❤️🚀
OLUWA RICHIE🪐❤️🚀
Open In TikTok:
Region: US
Tuesday 08 September 2026 08:47:27 GMT
72060
13038
111
2477

Music

Download

Comments

alfa.adanla.great
ALFA ADANLA GREAT 🤲📿 :
that one nah inside yoruba movie 😂
2026-09-09 05:59:31
95
shopwithanikeinoyo
Shop with Anike 🛍️ :
Chai unna don watch Yoruba film go far ooo 😂
2026-09-09 14:40:34
2
samtee401
SAM TEE☯️👿✅ :
Wake up brr , no be Yoruba film dem 👌🏾
2026-09-09 15:09:16
2
desmondfundz6
🍀Bhadboi fund$🍀 :
Life no be Yoruba movie
2026-09-09 09:26:12
0
dikko580
OLAMILEKAN💜 :
Brother you never ready oo 😂
2026-09-10 06:38:17
4
ghost_02444
𝔸𝕐𝕀ℕ𝔻𝔼 :
Nah witch 🧙 wey go see my mind i dey find aswr
2026-09-08 21:40:06
18
mrblaze78
mrblaze78 :
Brother some na witch o them fit give you problem May no suppose be your own
2026-09-09 15:56:06
7
kikelomo2961
kike :
U don see o😎 na me be the old woman no panic😂😂😂😂
2026-09-09 07:22:54
16
gbopemirichie0
*༆꧂ Gbopemirichie£*༆꧂ :
Those one wey Dey now nah to collect glory Ajeh 🧏‍♀️
2026-09-09 09:31:12
3
yahgalarike
🌸FATHIA 🫧🌺 :
Baami you go see oh 😂
2026-09-08 09:35:01
11
jozkid09
⚡️ ꧁༺𝕵𝕺ℤ𝕶𝕴𝕯༻꧂ ✨ :
You don Yoruba movies tire 😂
2026-09-08 21:39:10
6
eja.bt
Eja BTÇ :
Na from Yoruba movies that one Dey happen my bro 😎 Make Yoruba movies no lie for you oo
2026-09-08 20:40:54
4
...slimy1
ꨄ︎𝐒𝐥𝐢𝐦𝐆𝐮𝐫𝐥ꨄ︎𝐃𝐞𝐛𝐛𝐲 :
Wey go give me drum😭💔
2026-09-08 23:30:35
2
neverpanic32
A K A N J I 001🪖 :
Na inside film that one Dey brr!
2026-09-09 08:13:12
1
aduke3381
🌸⚘️Aduke luxurybagsand👞🛍️💯 :
Mhi man💞💞
2026-09-08 11:36:47
5
shadowhustle8
shadowhustle8 :
Even if nah gas
2026-09-08 22:14:28
1
fasco7308
𝔸𝔻𝔼𝕐𝔼𝕄𝕀🤴💚 :
Same here bro
2026-09-09 06:41:28
1
donbee069
BOYELII :
Boss man 💯
2026-09-08 20:43:29
1
ademolaomoba8
👑MOLA :
ajitu self no fit carry this money, God bless everyone of us 🙏
2026-09-09 12:37:04
1
_diamond_001_
_diamond_001_ :
You too dey watch Yoruba movies oo 😂 😂
2026-09-10 15:01:53
0
alhajiwanbay1
Alhajiwanbay1 😇 :
Fr 😆
2026-09-10 17:35:31
0
l.ml41
Ølï Mïlä🦂🦂 :
But may God no allow us Charm the one way go put load for our head 🤲📿
2026-09-10 18:20:36
0
To see more videos from user @__sonofjoy_xx0, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About