Abeg I don follow you 😂🤣😂
... you are just too good
2026-09-08 12:11:57
0
GENERAL :
Thank God say u forget my own 😂😂😂
2026-09-08 11:20:02
3
icemonie :
God I thank you oo oghene mingwo
😂😂😂
2026-09-08 11:38:46
6
realibofficia :
Secret Bank lol 😂
2026-09-08 10:43:53
9
ugwupeace51 :
how far guy
2026-09-08 10:44:24
6
𝕱𝖔𝖗𝖊𝖛𝖊𝖗 𝖄𝖔𝖚𝖓𝖌🤲🚀 :
I de follow you footsteps ooo
2026-09-08 11:38:28
0
bigestvik :
Especially one of my female friend wey talk say she no fit carry belle again cos she don too remove her previous one’s 😂😂😂 and the werey wan marry like this, anytime I see the babe with am for status I just Dey laugh 😂
2026-09-08 11:21:59
0
Esther 🌸 :
Omo 😂
2026-09-08 18:42:02
0
𝐀𝐀𝐑𝐎𝐍 :
We know you’ll forget that’s why we told you😅
2026-09-08 16:42:33
0
Prelly Bernice🌸 :
Same as me 😂😁
2026-09-08 16:57:11
0
JamezElifue :
I for don cast uner😂😂
2026-09-08 17:08:57
0
Sugargchi :
As I hear “Akpaman” finish, I know say I no fit just waka pass this video 😂😂 I had to duet this one 😭
2026-09-08 17:58:48
0
Ree🌹❤️ :
Guyyyyy
2026-09-08 18:01:09
0
To see more videos from user @unrulyfilmz, please go to the Tikwm
homepage.