Samuel banks guide Aswear to god 🥺🥺 e guide pass peller oo Aswear
2026-09-08 16:02:17
214
𝕾aint_Loner✞ :
Broo peller now go far gann ooo bro,,, before person dey press 1m like say na 1k bro you know how much go dey with am,, not talk of money wey dey give fans for him channel self ooo,,, smallest one wey dey give na 200k for channel
2026-09-08 15:01:26
102
holadiway :
peller get money 💰 oooo
2026-09-08 13:42:14
374
Snippet ML :
I’m snippet ml
2026-09-10 06:54:16
0
HPRINT001 :
2 different people
2026-09-09 15:59:23
48
ABIKEADE👩🏾🦳🤍 :
Person wey get restaurant for cape town
2026-09-09 20:02:01
23
Lyta Nation on top :
or big flex
2026-09-08 22:02:53
22
Fund Blog🦂🛸🦂🤖🥰 :
Omo peller money go far
2026-09-08 14:28:13
158
AY RICHIE ❤️🚀🪖 :
I swear Samuel banks guide like person wey get restaurant for South Africa you think nah small money
2026-09-09 09:20:03
31
fawas :
samuel banks get money go check even Is brother big Sammy
2026-09-08 20:11:15
13
Princefemjay :
Make nobody whine that boy called Peller ooo, Samuel self know …. Samuel self guide but make Una no near Peller
2026-09-08 20:42:59
34
AnuWave :
Samuel banks no come close to peller
2026-09-08 16:21:20
61
S GOLD❤️❣️ :
peller money don go far gan oo i swear 😅😂😂🤣🤣
2026-09-09 22:25:10
8
sirmaleeky :
Peller money long ooo
2026-09-09 18:03:55
8
💫♌Leo👑💫 :
That's whyi like that guy Samuel Banks,money wey no make mouth like others🥰
2026-09-09 19:28:11
9
In♈️isible :
peller keh, where Samuel banks dey
2026-09-09 13:11:44
11
Daddy Yoo :
Are you indeed?
2026-09-09 16:39:30
6
📡❄️opeyemi_yusuf :
Samuel banks get money on a low key 🥰
2026-09-08 19:46:32
17
Arike Ade :
lol 😂
2026-09-08 12:58:22
17
🇺🇸 Britmos2026❤️❤️❤️🇨🇦 :
portable get money pass both of them
2026-09-08 21:22:56
6
To see more videos from user @ridwanadedokun_, please go to the Tikwm
homepage.