@bkg_reacts: Congratulations to @Kizz Daniel 🤯🤯🤯 this one is louddddd

Minister of Music Affairs 👑
Minister of Music Affairs 👑
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 08 September 2026 13:21:14 GMT
175941
31633
289
748

Music

Download

Comments

otedayo2000
Otedayo2000 :
kizz Daniel and olamide dey live lowkey life aje
2026-09-08 15:08:00
879
big.tee0010
.. :
Cubana chief priest get am na
2026-09-09 14:17:15
0
user17169265841054
DIOGO JOTA J :
Thanks for your concern I get manage so no worry about me✅✅✅✅
2026-09-09 09:08:42
0
bigeazi248
OLUWAROTIMI 👑🐘👑 :
wetin portable go call this one naw 😂😂😂
2026-09-08 14:07:16
734
laskid752
Laskid😇🥶 :
How una see am 🥵🤭😂
2026-09-09 05:32:20
27
car_lovers0250
Ride with us 🛞 :
Introvert dey buy car 😂
2026-09-08 16:13:55
209
ibile_makanaki
ibile_makanaki :
Davido go rush go buy him own now that guy dey envy lowkey
2026-09-09 09:26:41
1
omodemiladeayo
Demmie❤️ :
Una think say my idolo dey play😹😹😹
2026-09-09 12:47:14
0
big.dimson
BIG DIMSON ROMEO THUG 🥶❤️‍🔥 :
Omo Vado guide abeg and then baba never drop ooo
2026-09-08 13:54:10
158
opeyemigso3
GSO. :
una sha wan give portable BP 😂
2026-09-09 11:08:28
2
larrymonix
🦂Pot of joy 🦂 :
I will buy my own this year
2026-09-08 13:50:22
117
danielmelz1
Daniel :
Baba nor even bother post am. Levels
2026-09-08 19:54:40
44
callmhe__ray8
ℂ𝕒𝕝𝕝𝕄𝕙𝕖_ℝ𝕒𝕪🤎 :
But cubana chief priest Dey cruise am since last 2months skii
2026-09-08 14:49:59
25
posinana12
PosiFresh❤️💯 :
Which year be chief priest and burna own ooo
2026-09-08 20:12:32
11
akor.wisdom
EMMA D 🚩lag :
Eeh go shock some people the kin fund Tekno and Runtown still get 😂 music money just too long guyy.
2026-09-08 21:53:14
0
vaddicts_vado
UNCLE K 🥷🦅 :
he shock me too 🙆😭
2026-09-08 13:29:49
40
sharkrizmusic
sharkrizmusic :
Vado guide Na una no know 😂MeneBizzy
2026-09-08 15:45:48
35
alawiyeomo
L O C A L BOI :
If na Davido buy this thing he go do photoshot for the car befor the car arrive Nigeria
2026-09-08 21:20:35
5
awolowo_lll
awolowo_lll :
Na marahba money wey still Dey spend , e remain tue tue and we still get too busy to be babe for cooler
2026-09-08 15:15:50
16
akolawole62
Big💎KOLLYPEE✔️ :
Na why I dey fear zinoleesky wey take say e get money like dangote
2026-09-08 14:55:01
5
_shuqroh14
شُكْرَة🤍🍒 :
We all love UncleK right ❤️🥰Congratulations my favorite fan🤍😍continue elevating Baba JJ🥰💃😊
2026-09-08 17:58:21
6
pheragamo_89
Pheragamo :
Omolalomi where’re you??
2026-09-08 14:57:15
8
goodey.boy4
gϛdyboy :
so kiss daniel get money but bro just kept quiet without saying anything online 😁😂
2026-09-08 15:08:52
12
camgodjpg
PHOTOGRAPHER IN OFFA 📷 :
portable go think say na Ai 😂😂
2026-09-08 16:23:37
9
To see more videos from user @bkg_reacts, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About