If you coat the eba with ice cream e go be cold stone 😂
2026-09-08 18:38:01
404
Jesam :
Who come put ice cream for egusi plate
2026-09-08 17:13:35
900
Winnerboy 🎼 :
Wait o, actual ice cream 😭
2026-09-08 17:04:29
325
. :
E fit be spoilt egusi oo.. warm am check.
2026-09-08 19:30:08
37
surest 👑 :
Come Una Dey talk o….he say na who put ice cream for soup bowl 😅
2026-09-08 19:44:01
7
therealdeal_020 :
How ice cream take reach egusi soup plate abeg 😂
2026-09-08 17:46:27
2
À Y 🙂 :
I think it's Ai guys 😂
2026-09-08 19:47:26
17
Daisy 🌼 :
See as I shout Jesus, na ice cream be that? Jesus
2026-09-08 17:50:32
6
Johnnybleu072John J. Irwin :
wetin u dey think thou bring me back 😂😂
2026-09-08 19:50:30
5
Jersey & Vintage in Lagos/osun :
You didn’t do the calms now 😂
2026-09-08 16:14:40
51
Guyy🥷♀️ :
bro's family is rich
2026-09-08 17:37:31
50
Beulah✨✨ :
Add palm oil
2026-09-08 18:22:53
55
🌴JaydenBlaQ🌴 :
After I don make eba? I swr I go add oil to the ice cream.. this thing nah when you no expect am dem dey do am pass, if nah when you think say nah ice cream now dem go pack egusi full inside
2026-09-08 19:56:04
29
EBUKA😑 :
Not a bad combo tho
2026-09-08 19:30:42
32
To see more videos from user @slycluxe0, please go to the Tikwm
homepage.