The day wey this stuff wan sup with me na God talk say make I don comot for school that day they for beat hell out of me cause say I no date their friend again🤣
2026-09-09 16:12:22
0
olamide💞💞 :
please post without capcut
2026-09-09 22:02:23
3
+234🇳🇬ʷⁱᶜᵏᵉᵈ ᵇᵃʸᵉˡˢᵃ ᵇᵒʸ :
Those guys really calm oooh
2026-09-09 14:38:14
17
AYINDE💜☮️😈 :
For 2026?
2026-09-09 00:25:16
39
𝓓𝓾𝓴𝓮👸💅 :
Only my lil bro don reach for una na the cane he go use beat Una 😭😹
2026-09-09 07:38:47
13
Nia✨🤍 :
Awon young shall grow
2026-09-10 08:55:02
0
tifehateboy :
tife ahh 😭😹💔
2026-09-08 23:54:49
0
ATANDA DC :
I hope say no be Lagos be this oooo
2026-09-09 07:01:43
4
Essential ✨🫂 :
You never hear about the girl wey do it wey go prison
2026-09-09 10:32:14
5
Ade 🥹💕 :
God bless you guys my type 😹😭
2026-09-09 09:29:22
7
R………🥀🍒 :
Any day you try this with me I promise you , you will rot in jail 😂😂
2026-09-09 13:53:09
1
⚜️only daughter 🫶 :
I no fit dey this kind settle 😅
2026-09-10 09:22:59
4
bigteemah224 :
If no be money matter è go pain me o
2026-09-09 18:04:32
4
🦋SOCHIMA🦋 :
E no fit pass man matter for 2026
2026-09-10 04:01:27
3
To see more videos from user @tifethug1, please go to the Tikwm
homepage.