@colorful__clover: It’s their turn to close their eyes 😌😂 #fyp #childhoodmemories #relatable

Billionaire’s wife✨💕😌👩‍🎓
Billionaire’s wife✨💕😌👩‍🎓
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 08 September 2026 18:52:54 GMT
68655
10574
118
1827

Music

Download

Comments

osaivibe3
Osaivbie 🌶️ :
That boy no close eye finish
2026-10-04 23:39:09
0
princedubem8
Dubemmm🏝️ :
pikin wey wan spoil go spoil
2026-10-02 17:52:39
950
e_mbede2
e_mbede2 :
Na once my papa go talk what do you derive from this nonsense you are watching, give me the remote and go and read your books 😭
2026-10-03 20:50:35
1
kel_vin034
Kelvin 💫 :
I bet you say that boy dey see
2026-10-02 19:23:05
194
kasted02
伤心卡斯特德 🖤🎧 :
Guy me I day always open eyes that time ooo mo yawerey gan ni o 😂
2026-10-01 18:50:34
148
pretty.precious704
TI🎀FE🌸🩹🎋☘️🌴 :
omo when I dey their age I dey watch oo😂😭
2026-10-03 18:35:30
1
just1_cp
God’s_Favorite :
Guyy I too close my eyes fr my turn eh 😂😂
2026-10-03 08:53:06
30
kris.wave
kris wave :
I will be like you can watch but don’t practice it
2026-10-03 17:19:07
0
sweetdera69
Dera🌸 :
I go still do my own 😂
2026-10-03 08:50:53
36
urlonelygirl2
Blessed 💕 :
Till now ,I still Dey do like say I won go pee😭😭😭😂
2026-10-03 15:41:51
40
glamsbybigethel
GLAMS BY BIG ETHEL❤️💕 :
Yeye aunty abaya 😂😂😂lmao m doing this
2026-10-03 22:16:49
1
big.baby8123
BIGBABY ❤️💔🫦 :
Na so them train us 😂
2026-09-11 19:15:54
95
cutestwitch0
🧸 :
Something wey they go dey watch for your back
2026-10-02 23:33:32
13
ms.earll
Ms.earl :
Me I shout come on change this rubbish 😂
2026-10-04 12:16:49
1
sukkysuks
𝕾uccess :
You set them up
2026-09-08 19:08:12
96
teefeh228
🌹Princess🌹 :
Naso me sef do when I small🥲😂😂😩
2026-09-09 00:14:51
15
oluwaloseyi229
꧁༺Mariam🧕🦀༻꧂ :
Let get the aunty started
2026-09-08 21:38:04
16
ifemide12332
IFE🧃🫧 :
You this wicked aunt 😳😂
2026-09-09 17:17:56
6
lovola21
₊˚⊹♡ 𝓛𝓸𝓿𝓮𝓽𝓱 ♡⊹˚₊ :
I go still do this thing😭😂😂😂
2026-09-09 16:21:01
5
shopchiccords
SHOPCHICCORDS :
Naso my junior sister Dey do 😂😂😂
2026-10-02 14:39:44
5
ogorchukwuella
ogorchukwuella :
My nephew no they allow me put watin I want self
2026-10-02 19:34:04
6
timsexy_3
𝓣𝓲𝓶𝓲🫧 :
😂😂😂
2026-09-09 11:34:22
2
somzy44
______@somzy🥹❤️ :
2026-10-03 10:10:41
0
fadekemi3173
Kemi💗🧚‍♀️ :
Omo 😭😂😂😂
2026-10-02 18:37:25
0
To see more videos from user @colorful__clover, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About