The definition of โI wish they dey carry house the wakaโ๐๐
2026-09-09 10:20:28
9
โ๏ธ๐ซฆI J ๐๐ :
Ahhh no be small e una de do oo๐๐
2026-09-08 19:57:05
10
Omma๐๐นMy Love ๐๐น๐ :
Youngest landlord ๐
2026-09-09 09:32:09
6
Girl Alone ๐๐ :
if you wan keep am for Agungi/lagos
remember this song..
let it goooooooooooooooooooo
let it goooooooooooooooooooo
i wan to..............
abeg make person complete the song for me
2026-09-09 15:36:08
5
Preshy ๐ :
Store day
2026-09-08 22:49:59
11
Nature๐ฆ๐ฆ :
na Julius Berger house way they do flyover for Agbor
2026-09-09 11:48:48
0
OSATO๐ฅนโค๏ธ :
Na so๐น๐๐ฅ
2026-09-08 19:37:51
7
Bobbytwest :
20m. To 40m. Bro congrats
2026-09-09 05:02:57
5
Blinks ymd :
Before you come back from work , them fit waybill your house go another state .. Go buy land oo
2026-09-09 12:24:57
6
Hair by Nkem๐ฆ :
Congratulations my girl
2026-09-12 05:52:08
1
Frank dreamboy Wearโs :
You go just Dey sleep one day them go move you with the house ๐
2026-09-28 20:58:49
2
. :
2026-09-09 20:21:08
1
Barbie Rae ๐ธโ๏ธ๐ฆ :
2026-09-10 12:41:32
1
To see more videos from user @bigkelly180, please go to the Tikwm
homepage.