@shinebright79: #fypシ゚viral #fypシ #foryou @Seun pizzle @THECUTEABIOLA

♏SHINE🌟 BRIGHT🦂Lfp3️⃣
♏SHINE🌟 BRIGHT🦂Lfp3️⃣
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 08 September 2026 19:57:29 GMT
107253
12987
304
2204

Music

Download

Comments

user7853634753812
ola money 1234 :
Nah this werey go kill you😂
2026-09-08 20:53:10
65
gift___5___
天赋 :
I no like this sound he day make me sad
2026-09-09 07:53:54
28
soul_taker_001_
༆乡SOULTAKER乡༆ :
No be me dey play nah me the sounds dey affect 😂,,,crazy trauma
2026-09-08 21:58:50
92
oriyomi.harjet
ORIYOMI HARJET :
abeg I don't want to see you on tiktok again, I can't stop laughing since 😂
2026-09-10 20:55:59
0
femzydan
Mario :
I no wan dey hear this sound again
2026-09-08 22:29:36
42
kingofboys242
Kîñg øf böys :
As I Dey hear the sound my mind Dey shake 🥹😭
2026-09-09 08:27:29
4
samdorf1
Samdorf :
nah that guy go kill you with hypertension😂😂😂😂
2026-09-09 07:57:01
5
moyesco2005
☆𝑴𝒐𝒚𝒆𝒔𝒄𝒐☆💔🧑‍🦯‍➡️➡️ :
This sound chop all my savings wey I suppose use ball for December
2026-09-09 08:45:21
4
comr.competentoffedpoffa
COMRADE COMPETENT OF FEDPOFFA :
No be me you go give heart attack, as I hear funnnn like this. Nah so I shock 😂😂😂
2026-09-08 21:33:41
15
thereal.tmj
The Real TMJ :
the thing don chop me today eheen
2026-09-09 02:48:06
8
akanji.com5
👑✭𝔸𝕂𝔸ℕ𝕁𝕀✭🌟🦂 :
he just be like say am the one that is playing it I swear
2026-09-09 08:56:46
2
olamilekandc308
NEVER MIND 🎒🤡 :
Nah this your friend go kill you,
2026-09-09 07:53:33
7
shelffman8
SHELFFMAN :
Una go explain tired 😂😂😂
2026-09-08 21:07:42
11
juwon0371
ㄖㄥ卂🧃🍾 :
As I Dey hear 👂 the voice I Dey happy
2026-09-08 20:55:26
8
mickeyvibes01
Mickey🥷vibes of Lagos 🕊️ :
2026-09-08 20:51:28
15
lakaka_258
LAKAKA 01🤡 :
Flew away 😁na so then Dey take flew person salary 😂😂😂
2026-09-09 08:23:09
5
qfresh496
qfresh :
Na this thing go later kill you😂😂😂😂
2026-09-08 21:51:47
6
michaelking000651
🦁Michaelking👑 :
Nah this werey go kill you😂
2026-09-09 07:28:08
1
olafemzy04
olafemzy :
some dey think say you don run mad 😂 still dey try the app😳
2026-09-08 21:11:09
9
dammylare4553
Tee-Tech :
Nah so my 2million go o
2026-09-09 09:00:29
1
muhammadolamilek7
Væ 🧿Døœ backup🎭⚔️ :
The guy on black once said........🧏🏿
2026-09-09 10:09:45
1
engineer_dodoo01
DODOO 🌍 :
You see the guy way your back ehh he fit kill person with laugh 😂
2026-09-09 08:13:45
4
homeless_boy8
Olajide Matthew :
I just dey use my life dey laugh ajeh this thing nearly give me stroke
2026-09-09 08:25:37
4
oluwadamil42
damsky01 :
I no want dey hear this sounds again
2026-09-09 06:16:21
3
To see more videos from user @shinebright79, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About