@alabi__backup:

ALABI🪖🗿 Backup
ALABI🪖🗿 Backup
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 08 September 2026 20:14:15 GMT
98548
18663
235
2615

Music

Download

Comments

gudbadgirl1919
꧁༆🤍ÀŶÓBÀMÍ♉️༆꧂ (You) :
We Dey use each other’s niii😂😂😂
2026-09-08 21:44:17
91
tawakalt.asifat
Tee store 🛍✅🤩🥰👖👕👟👗💫✨ :
That one self dey 🤣🤣
2026-09-09 13:05:59
0
user3226185227716
MOTUN baddie 💞💝🥰 :
Dem use me
2026-09-09 12:29:01
0
kana4710
CANA🈲 :
Sure😹, This Last One do me the same😹
2026-09-09 12:42:57
0
omolarakolawole05
Larrygold :
very risky to repost 😂😂
2026-09-09 11:07:14
7
jay_jay778
JAY JAY🧃🥤🈵 :
hmm see talk wey he talk omo nah true oo
2026-09-08 21:22:12
2
shortgurl133
🌸💫Youdersvezee✨🤭 :
No forget wetin dey use joke tell you 😂
2026-09-08 22:05:34
16
slimgirlie01
hardey🌹 jokeh 🌸 :
I don experience am before hmm omo I cry my eye comot
2026-09-09 12:57:39
10
imoleniza
Damilare :
Normal I don enter another one! Den don use me wait for the right person 😂😑
2026-09-09 15:27:15
2
adeyanjuaderogba5
@Official Governor :
No be lie ooo I was ones in that shoe ooo 😂
2026-09-09 07:56:49
3
ojasope_11
ojasope_11 :
Aje seh,the right person self fit be a user😭😂
2026-09-08 22:24:06
6
.ayomi_posi
🌊A!!!🦦🏝️ :
No be lie my bro 😂😂😂
2026-09-08 22:21:39
2
lamzy0002
꧁༒Olabisi🍒🤭🫧💞 :
O wise that one no fit do me second time🚶‍♀️
2026-09-08 21:59:29
2
edwinaappiagyei
Edwina Appiagyei :
Guys listen ooo😂
2026-09-09 19:54:51
0
datgirl_confy4
Azorydiamond :
God is good
2026-09-09 20:01:33
0
queen.love822
Queen💘❣️ :
Na one na sure oooo
2026-09-09 09:16:08
0
To see more videos from user @alabi__backup, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About